@arikeonipreorder___: Enter my dm only for appeasement and settlement please don’t enter my dm if you’ve gone to do separation abeg 🙏 no be me your spiritual husband go dey flog for midnight 😡😡
My life became better doing my own separation. Just make sure you do it with a through man or woman God. And who knows how and is truly called to do it.
2025-03-24 18:47:44
17
drGrey🇳🇬💧💦 :
never do separation oooh....you go suffer...appease make u rest
2025-03-25 09:13:13
1
Mhoyin oluwa :
Na 20k dem use separate mine for cele 😹since then I no see anything
2025-03-25 06:30:32
9
nonsaco :
I have done appeasement several times but my spiritual husband keep coming to me and said he will not leave me alone am tired please help me
2025-03-25 16:06:07
0
Ella kc :
even appeasement e still no de work
2025-03-27 21:35:04
3
Debbie :
please what are the signs to know when one has appeased them?
2025-03-26 07:21:19
0
QUINS EFFECT ✨ :
Abeg how person go take know if e get spiritual husband?
2025-03-26 20:59:36
0
@itsladysandy :
story some spiritual husband are best to seperate than appease you better know your spiritual husband well some are good while some are evil
2025-03-26 02:02:42
6
vi-vi😘 :
how can I do that
2025-04-03 14:58:11
0
rachybumi1 :
It’s well🥹
2025-03-24 17:37:58
1
ADEBOWALE 🤟🏿💕🤭 :
Separate am make you see magic 😹😹💔
2025-03-28 09:11:50
0
ANNIESHAIRPLUG 💖💗🌸 :
No vex I still Dey your Dm 😂😂
2025-03-24 10:17:06
0
edithhairluxury :
exactly
2025-05-01 15:36:35
0
nonsaco :
what can I do because am tired please I need help
2025-03-25 16:06:49
0
@itsladysandy :
who dey follow social media nah e know
2025-03-26 02:02:55
1
Golden Richie 💗💗 :
Hello ma
2025-04-12 16:46:59
0
prettybadex :
how una take dey know say u get spiritual husband😔
2025-05-21 14:37:07
1
DFW.osato☯️🐜 :
🥰
2025-04-06 11:19:09
0
Estherrr 🥰 :
😂😂😂
2025-04-02 12:30:19
0
Nayven🌱 :
Abeg how una dey take get spiritual husband??????? I reject any spiritual nonsense in my life 🙏
2025-03-26 09:45:55
3
Dgirl :
There’s difference between spiritual and heavenly husband….. Spiritual Husband is Demonic ,l
2025-03-24 22:02:05
0
DLOURI RTW BRAND IN WARRI✂️🪡 :
U people should explain to them that water spouse and demonic spiritual husband is not dsame oo cx some people are confuse cx Dey dont pay attention to themselves
2025-03-25 08:15:58
1
Junie🧜♀️ :
Omo na good woli wey go separate the werey for my life I dey find ooooo he no dey useful and still dey stress me in all areas of my life
2025-03-26 09:15:20
0
NOFISAT ❤️💫🦋 :
how can I appease my spiritual husband please @Arike oni preorder 🔌 🏬
2025-03-24 10:45:23
2
To see more videos from user @arikeonipreorder___, please go to the Tikwm
homepage.