@vibeztv_1: DATE A GIVER NOT ALMAJIRI 😂 #mko #mkothecomedian #mkolive #mkolivevideo #bobo #dodoyo #almajiri #lamba #faaja @LAMBA PRESIDO

LEGEMIAMII
LEGEMIAMII
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 06 April 2025 21:42:12 GMT
284476
35614
788
2663

Music

Download

Comments

annynailsandmore
NAIL-TECH_IN_AKOBO :
Nah me be the giver😂 Nah alimajiri guy I Dey always meet😂
2025-04-24 06:42:33
35
khalifaika010
khalifaika010 :
Woman never give me money before walahi i can boldly say it
2025-04-07 10:52:57
18
oladotunmojisola
lKA Canada 🌴📍🍁 ☮️🧘🏿🫶🏻 :
Apart from my own money wey I no send you, tell me which bad thing I don do you this 2025😁😁😁😁😁😁😁😁😁
2025-04-07 14:19:47
16
tripp__in
Hammed RBS Properties Ltd :
At the end of the day, it’s because there is no money sha. All these won’t be necessary if there is enough money.
2025-05-05 09:49:10
7
validnation10
Validnation______✌️💚 :
I swear spending everyday that just man life.
2025-04-07 09:49:15
18
dinahadejuwon
DinahAdejuwon ✪ :
This gurl tell me say she buy me birthday gift but na everyday she Dey forget am for house. Till now she still Dey always forget am for house 😁😁😁😂😂😂
2025-06-09 04:24:18
3
yemigold233
mubaskey :
I don change my VPN comot from almajiri location asap 😂
2025-04-07 11:35:13
34
adexfund01
ADEX FUNZ💰 :
Thank god say I no date almajiri
2025-04-28 18:48:15
0
blackt121
Managerbuckler :
My gf used to buy me 120k gift 🎁
2025-04-07 11:09:47
4
big_fiyinfoluwa
️Fiyinfoluwa👑🧑‍🌾 :
A girl visited me yesterday I tried to get her a food you believe say this girl buy her friend own join Wey no follow her come 😩😩 I no fit cry I swear for her straight 😁
2025-04-12 22:31:07
3
enurazor
Enurazor :
My boyfriend no go see this one send to complement me oo😏 na the other ones he go Dey send.
2025-06-20 14:20:22
0
teeblinkk
𝐓✨🪙 :
I dated a lady, all through. she was a giver... i don't like to take, but she'll buy things without my consent and if i reject, it looks bad... most caring girl i ever dated till date.
2025-04-13 06:38:16
3
skillzoluwaseun
ADEMOLA ❤️ :
Mko too dey reason 😂🙌❤️
2025-06-18 09:58:02
0
fyoungfazzy1
Olasubomi13 :
Them too dey manipulative
2025-04-07 06:37:55
25
fatech_alm
FT OLAWALE BADEJO ❤️ :
My babe don leave, she talk say I be almajiri 😂😂😂
2025-04-08 12:07:27
8
tipssy420
Tipssy420 :
Settle for less ke when I no Dey mad 😂
2025-04-07 07:32:55
4
slimbulletjr
Slim bullet :
I too love your content so much my bro 😎
2025-05-12 22:03:41
1
addsnapfacialspedicure
addsnapfacialspedicure :
I date my ex then he barely spend on me I ask just once in a while I also have my busin going I was in Lagos he Ekiti I go there once a month if am going I will buy him lot of things unappreciative
2025-04-10 09:05:56
4
..bhidhex
ɮɨɖɛʍɨ ƈʟǟֆֆɨƈ🧃💎💪 :
Talking from experience 🤣💔
2025-04-11 08:10:35
1
olusam612
METROⓂ️ :
MkO just clear the air now no date alimajiri 😂
2025-04-07 08:19:34
1
dazkid_06
OLÚWÁDÁMILÁRE :
Pls almajiri meaning ?
2025-04-12 04:50:53
2
midechase125
️‍MÌDÈ ÇHÁSÈ🌴🥶 :
Aswear nah me this bro dey talk too, nah Almajiri I dey always date
2025-06-09 12:30:34
1
ayindeade77
AYINDE_ADE 👑 :
Normal na we dey spend every day na
2025-04-07 06:00:00
31
ogo.imole7
ogo imole :
Ajeh nah my babe be that oo
2025-04-12 07:13:22
2
user955360878806
user955360878806 :
what u say bro is true
2025-04-07 10:10:11
5
To see more videos from user @vibeztv_1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About