@fishmagnett: We're Giving out 5packs to 5 Students. To Participate make a video Telling us how far this fish will go for you,Tag us & use the hashtag #FishMagnetStudentpackage other generous Nigerians can see it and give out more.

Fish Magnet🦈🧲
Fish Magnet🦈🧲
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 09 April 2025 18:03:10 GMT
77088
3240
91
54

Music

Download

Comments

premiumuzer1
pia :
how much is students package?
2025-04-10 14:20:31
7
rotrnnenwachristi
Dan Chris :
how much is this pack?
2025-04-09 21:21:01
0
chimmy9810
OBABY :
abeg no forget us way be copper way dey rural areas way still dey stone age. they don't sell meat here and some days we mo go even see fish buy for the full community
2025-04-09 23:38:50
1
thegemm_emerald
GEM💎 :
Na me ask of this package o gimmi o
2025-04-09 22:21:04
0
bigkelly05
Kellyblack♈️🇳🇬 :
Which state is this from I’ll like order
2025-04-10 09:56:05
4
star.patience2
star patience :
Fish magnet please tell us the price too so we fit use am cook for school at least if we no win we go buy
2025-04-09 19:11:50
15
bhdoeuhskk
ffrrrhyy :
Fish presido too dey give awooff❤️❤️❤️
2025-04-09 18:29:20
6
ma_ma.anita
anita :
make we tell you wetin I we go use fish do ,Una don dey do too much for this app if you want give student fish give them no dey stress somebody on top fish na help you wan help ,you no be God jareh
2025-04-10 07:29:57
0
la_tee_fah4
(~_~) :
God go bless you for this talk way you just talk sweet me to see fish or meat chop come be like luxury 😭😭😭
2025-04-15 10:10:07
1
no1.commenterfx
Mac_G Fx :
bro how much will you sell a bag of dried fish. ....
2025-04-10 07:45:45
0
jameskurah
KENDRO🔥🏎️🕊️🦅 😎 :
I have been following you for over 1 year and i will be very glad if i receive the free package from you
2025-04-09 22:02:41
0
bumscakesconfey
oluwabummy2 :
yeeepa, my phone camera no good oooo I for do video though am not a student. let d lucky people win... more sales to our CRASHER
2025-04-09 18:36:16
2
dimma__0
Dimma_Okoye :
how much Is a pack please
2025-04-09 19:19:08
0
jejelucky
joeboy :
Fish magnet Abeg help my life I really need dis fish for my life E go really carry me go far I get rice for house Abeg.am student of RSu Portharcourt
2025-04-10 15:10:56
0
chidinma6392
Chidi Nma :
abeg see me ooh i be student for oko polytechnic Anambra state 🙏🙏i will really appreciate if i get this fish i have been following you for so long
2025-04-10 07:59:23
0
zephyr_0111
✨FAT YORUBA BOY✨ :
Omoh when last I chop fish 😭
2025-04-10 14:14:15
0
youngblood5667
ELIJAH OGBEIDE :
Make I make video because u wan give me fish? 😂 Oga give who u wan give
2025-04-10 19:07:59
0
ablegod0007
Able God 🐾💛 :
Abeg come gv my babe the girl don deh Sleem for school 😂😂😂
2025-04-09 21:52:55
1
ebisimple
ebisimple :
na since last year i chop fish last...Garri don make me dey use recommended glass heiiiii God bless you for this ☺️
2025-04-10 10:50:19
0
bethel_dc0
𝗚𝗢𝗗 𝗙𝗜𝗥𝗦𝗧🌪️ :
Give me ooh
2025-04-09 18:24:37
0
sparlingsugar
sparlingsugar :
i need one ooo Free im a student in portharcourt.i no fit remember wen i eat any protein last no be lie, i go lie for you 😩 how much is that package?
2025-04-24 19:05:55
0
donsammy333
Donsam :
abeg I wan enjoy fish😂😂😂😂
2025-05-13 19:59:28
0
xtopher20200
Xtopher2020 :
dose anyone really get reason to need a fish
2025-04-10 13:38:08
1
miraclebtc06
miracle btc :
I need it oo
2025-04-09 18:24:43
0
kabir_idris
kabeer™️ :
God go bless you. You dey do giveaway plenty
2025-04-15 16:16:38
0
To see more videos from user @fishmagnett, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About