this man no dey sing ooooooo
but once he enter studio.... Government dey panic😂😂
2025-04-12 06:11:34
3289
Ibidun Shogaolu :
Bra 250 now na 6500 plus 😂😂😂
2025-04-12 09:26:40
497
Virtue🦅💡 :
Eeedris abeg leave verse two for me make I talk my mind 😞😩💔
2025-04-12 11:50:49
834
tunde555 :
Idris e no go better for you, when ur brother Buhari dey there as president,y u no compose music, Yoruba na good people walahi.
2025-04-12 11:30:23
85
Victor Onisoya :
Everybody is gonna run away from this question “Do u love ❤️God”?
2025-04-12 17:13:41
959
💝Best🍭 Saddy 🦋@20 :
Am from Ghana and I like the song 🥰🥰🥰🇬🇭🇳🇬
2025-06-03 01:31:18
1
Gady Sonai :
mko uku sindio?
2025-04-14 03:29:13
52
Patrick Adams :
E no go beta for Yoruba people, make ogun kpai all of una😞
2025-04-12 10:45:40
118
bawaezekiel97 :
where was u during Buhari
2025-04-12 14:31:47
33
BJ CHASE 💰 :
I SUPPOSE DEY BACKGROUND DEY CRY FOR THIS SONG OLOSHO BILL AND DATA WANT KILL ME 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
2025-04-12 09:21:20
115
EDO BLOOD🩸 :
As a Nigerian If you haté this song, you no go see better things for your life
2025-04-13 10:55:11
124
Ayo Mee Deh :
verydarkman reply to tell your papa song
2025-04-13 23:37:33
141
Jolade jolade 😍😍❤️ :
G strings pants that I brought 4 year ago #200 now 1500 I just tired I no dey wear pants again 😳
2025-04-12 13:54:04
38
Austin Joseph :
Eedris Abdulkareem is the best artist in Nigeria no other artists can talk to the president about the bad things he's doing, shout-out to Eedris Abdulkareem 💪💪💪
2025-04-13 12:51:40
121
UDOWA :
Na this song suppose win award no be yansh yansh wey all this boys Dey sing
2025-04-12 01:58:22
202
Your future lawyer :
this suppose be our new national anthem
2025-04-12 08:03:09
819
NECHE :
this man no dey sing ooooooo
but once he enter studio.... Government dey panic😂😂
2025-04-12 10:10:22
103
Chef 🧑🍳 Ebi :
If na wizkid drop album jobless people for run go stream am even Davido too
2025-04-12 05:48:40
313
Afam Azuka :
but no be today e start now? fela sang all this back then and yet government no change jaga jaga still remains the Best
2025-04-12 03:58:25
180
PAUL~WILLIAMS🤍🤍🤍🤍 :
LONG LIVE SIR🙏🏾 THANK YOU FOR ACKNOWLEDGING VERYDARKMAN🤴🏽
2025-04-12 05:52:44
484
@Achirou wage 🤍 :
rarara bai iya English balle ya maida martani
2025-04-14 14:06:05
10
M.Loadedd✅ :
As a Nigerian If you haté this song, you no go see better things for your life🔥🔥🔥
2025-04-13 19:09:13
71
To see more videos from user @dabbylyrics, please go to the Tikwm
homepage.