Seybi when I first start dem no encourage me now man a rockstar so me tell them bodly me I conquer every the thing wey dey weak me non of my pikin no go starve so I keep on pushing 🥲😩🙏Zp 4Lyf ✝️
2025-04-17 00:05:11
36
𝐉𝐈𝐆𝐈 𝐙𝐄𝐄💙🧿🕊️ :
If you sing 🎤 along gather here ♥️
2025-04-16 22:39:47
15
soskid :
when I for start
2025-06-01 09:16:14
0
GODFATHER 🙈❤️ :
Even if e slow I know progress Nah Progress 😭👏💜
2025-04-16 10:43:12
17
Junior boy :
You no hear me me I no dey speak French. Na this poverty fire me I wan quench. Street gat me hustle like I no get conscience but me lay on you put everything in your hands
2025-06-03 18:30:28
0
Hay~zed :
Inumi madun if you do all I want ❤️☺️
2025-04-28 19:32:17
0
YOUNG-SB-GOLD📊 :
This guy they carry me go 😂🥰
2025-04-16 22:14:15
7
Joseph :
When I first start them no encourage me 🤔🤔 so deep
2025-06-13 00:49:13
1
KHÎZZY-CUTZ💈🤴🧤 :
Wetin be the meaning of popurushi Abeg 🤲.
2025-04-25 15:20:03
0
AL-ADOWWY 🌟🌟 :
Ballo 4life ❤❤
2025-04-19 09:57:18
0
Timi🦅🎚️ :
Nah today I understand this lyrics ❤💕😄
2025-05-16 09:59:14
0
𝑺𝑨𝑳𝑨𝑯 ➜𝐇𝑈𝐷𝐼𝑁༅☻︎ :
God bless ballo for me 👏 this guy sabi con get voice join
2025-04-29 15:02:36
0
AB FAMOUS ❤️🎈 :
only purple devil 😈 that I know zero king😈😈
2025-04-17 12:51:23
1
wvlterznews :
Many many things 🥳
2025-05-20 21:25:52
2
Dami💜Tino :
But Today Me I Dey Alive 🛐
2025-04-20 21:28:59
1
—OYIN—❤️ :
Ballo♥️♥️♥️
2025-06-13 21:59:22
0
Babalola💲🧤 :
My head dey always high anytime I hear Ballo💜💜💜
2025-04-17 09:02:59
4
OLOTO-OF-LAGOS👑🙌 :
street gat me hustle like I no get conscious
but me dey on you put everything in your hands
2025-04-16 16:47:24
9
️ :
Ballo nor be their papa mate olorun
2025-04-17 08:19:42
2
KeNnY😈🫧 :
Balloranking ❤️🎶🚶🏾💯
2025-04-15 23:48:26
6
WŌRLD bêst🌍💜 :
hmm see lyrics 🥹😢💜
2025-04-16 18:10:01
1
rizzy money :
mentor
2025-06-24 06:43:08
0
Tessy1313 :
Believe In your skills dem say many tins but
2025-04-19 16:37:50
2
нєя💌 :
Even if e slow I knw say progress na progress 😫
2025-04-16 22:49:23
3
To see more videos from user @shotitlyrics, please go to the Tikwm
homepage.