@paul_btc221: Run for girls oo #djchickenkukuruku #djchicken #fyp #paulbtc22 #viral @𝓟🍀Ã🍀Ü🍀Ł__𝓑🍀𝓣🍀𝓒

𝓟🍃Ã🍃Ü🍃Ł__𝓑🍃𝓣🍃Ċ
𝓟🍃Ã🍃Ü🍃Ł__𝓑🍃𝓣🍃Ċ
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 April 2025 03:42:58 GMT
784861
91705
4026
41452

Music

Download

Comments

bigfawazzzzzz4
FOREVERPAID🇺🇸 💰 :
My girlfriend Dey tell people say na she Dey feed me😹😹
2025-04-17 19:37:03
117
skiibiirichie001
skiibiirichie001 :
Nah God save me from my Ex🥲😭😂
2025-04-17 11:40:50
150
adeyemi537
Temitayo :
nah man I get love for now nt female at all😂😂😂😂
2025-06-29 01:08:09
0
danny.lavish7
big danny :
Omo your luck fit don come make woman spoil am😫
2025-04-18 08:22:03
23
agabi_of_poly
Fear woman 🙏💯💔 :
Especially akure and ekiti girls 😑
2025-04-18 04:48:29
15
dan4_77
GOD PASS THEM 💪 :
Na so my ex say make I stop yahoo say her mama no like guys wey dey do am same girl still follow Benz Guy go na God say make I no listen sef
2025-04-18 01:16:22
29
brayan90113
. :
Abeg shey e possible make dem break up with girl today make she get new bf tomorrow 😣😔💔🚶
2025-05-06 01:24:52
5
physayormie
Physayormie⛵️⚓️ :
Guys today’s my birthday🍾🎂🫶
2025-04-17 16:58:26
64
done_baba_2
@#DONE_BABA_2 :
😩😩😩 olofa ooo
2025-05-12 08:55:05
0
farouqakinfenwa
1. Kindar ❤️ :
i go tag myself later I dey with woman
2025-04-17 08:22:00
95
mspferra101
MSP FERRA⚠️ :
Dated one female soldier and just because I did not give her money for hair at a particular time Naso dem kon carry me,mind you have been giving her a lot o just one time wey I no get,Wentin my eyes
2025-04-18 12:52:03
4
otesco4445
OTESCO 4445 :
As u no let us save it, u no go save from woman🤣🤣🤣😂😂😂🤣🤣
2025-04-17 11:08:28
16
heis_raeboy
Heis_Raeboy🇬🇭 :
GOD of true love please locate me one day 😂
2025-04-19 09:35:23
1
kellyfad24
Adekunle Kelly Fadoju 🪂 🇨🇦 :
Be like I go tell amaka say I no do again o
2025-04-18 14:34:37
13
elthelally
EL~THELALLY :
Fear women 🙏🏻bro to bro become a man that enjoys his life with or without woman 😌
2025-04-17 15:50:57
13
olanipekundaniel0
danbaba :
Today is my birthday
2025-04-17 23:32:53
15
rahmanjaypee
Rahman Jaypee 🇯🇵 🇯🇵 :
Why you know quick talk? I don go follow obinrin like this 🧍‍♀️🚶🏾
2025-04-21 12:21:49
4
inioluwapraise1
Inioluwa praise 🎶🎶❤️💙 :
i wish i can save this 🤦
2025-04-18 22:02:24
1
derikis
Derikis :
I told a lady back then that was saying how could I be this good looking and single I told her I was suffering from a disease called ladyphobia and it is only success and money that can cure it😂
2025-04-17 08:26:30
12
jane.willams27
jane willams2 :
Brr let’s save this video
2025-04-23 19:24:17
0
jauntyjay04
JAUNTY JAY :
where is Samson and Adam
2025-04-17 08:58:11
9
abitech04
Yahaya Sodeeq :
my father no tell me this thing before he die
2025-04-18 22:35:09
2
savagehezzie1
savagehezzie1 :
I tag myself 😂😂😂
2025-04-17 03:46:11
57
omoekitipresenter
omoekitipresenter :
If you see the one that love you ,you won’t regret
2025-04-19 11:48:17
2
big_larry0
🥷LARRY FAMOUS 💚 :
I no see any girl comment for her 😂🤲
2025-04-17 09:06:39
4
To see more videos from user @paul_btc221, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About