E don tay e Dey do yahoo since who know weather na him get cbex
2025-04-17 23:32:32
423
Coppin🐈⬛🥤 :
Ah The Day I go taste this $100k I go first cry 😹
2025-04-18 07:24:50
322
Christopher richies 💫🤑🥷 :
Oya wey those he guys now 😂
2025-04-17 17:44:04
80
Mecury :
The day me go taste $20 I go first cry for 10 hours
2025-05-02 17:22:01
1
ICE🇧🇪 :
and that time blord go think him get money that time 🤣🤣
2025-04-18 11:26:18
101
musaiceboy :
Nothing una fee tell me na this guy get Cdex😭😡
2025-04-18 10:47:50
24
Mr sheriff👔 :
Comot hand for nepa salary oh 👂,u no wan get light ???
2025-04-18 13:22:08
29
Rare Sucre :
This guy new for the internet oo frank Dey ride Benz now gle if am not mistaking and the other Dey storm Blord steady anywhere Blord go Abi you no Dey the net
2025-04-17 19:56:46
70
Pelano of Goodlife💳🇺🇸 :
God bless the upcoming 🙏
2025-04-17 20:55:00
55
Emmy Denmark 🦅 :
now u dey follow big mean not boys
hope ur friends are also doing well??
2025-04-18 09:38:31
5
MB14 PILLAR :
How time flies and still succeeding 🥰🥰🥰
2025-04-18 06:40:39
7
ÐFW——YrŅ💫🥷 :
No put face for high tension oo
2025-04-18 10:54:02
12
DFW_CHASE :
I love how you de carry your brother along ❤️.
2025-04-17 23:07:09
9
Ask of Daddyfunz ☘️💰🎊 :
wetin dey vex me be say this my billionaire mentor no dey reply my comment since I don dey follow him 😔😫
2025-04-17 16:21:26
5
Joseph OMACHELE {G.WEST✝️} :
See Benz ❌
Cbex ✅😂
2025-04-18 10:16:22
5
OTG DYK :
That high tension and high voltage ⚡ where u mentioned for that year make me confirm say u dey street normally 🥵
2025-04-23 19:22:45
2
diego :
B lord be throw back be like portable 😹😹😹💔
2025-04-17 22:40:21
3
Markdan y :
The day I taste $23k I wan mad
2025-05-02 16:13:07
0
KHALIFA🌴 :
No be today Blord start dey do yahoo allegedly oooo 😂😭
2025-04-18 10:06:22
11
UGGO :
Abeg I wan download this video 🙏
2025-04-17 18:54:23
2
Kaylee💅 :
Your Lexus bad gan
2025-04-27 02:16:40
1
Big Sami 😈💸💶 :
Na boss OJ be that ❤️
2025-04-18 02:09:01
1
To see more videos from user @blordgroup12, please go to the Tikwm
homepage.