I swear that mom part nah reallllll ooo 😭😭😭🙂↔️👨🏼🦯
2025-04-19 10:15:49
1255
Ⓜ️icheal 🅿️erozzi :
5 Aseje 3different soap 🧼 and I no knack…I never see Cl
2025-04-19 20:00:36
205
DrAchiever :
bro not by soap oh, all you need is information, connection and real friends. if you have dis 3 you're good to go
2025-04-19 05:41:38
735
alonge :
I risk 1 million to do soap 😭😭 I don’t seen anything
2025-04-19 08:32:16
135
Unknown :
Oga na sure plug person no see you know how many soap person don do wey no work 😥
2025-04-19 08:54:07
118
king Everett :
I don use 11 million sleep hotel for six month in 😹😹 2017 , when SAPA come everyone show their true color
2025-04-19 11:28:13
73
Water :
Ajeh only few can relate 💯
2025-04-19 04:53:00
70
ADEBANJO :
My own Dey my body now make God see me through
2025-10-11 18:32:03
0
JAWESOLA OF LAGOS :
I will never be poor INSHALLAH
2025-04-19 09:20:31
97
Ye Mighty🥷🏿👻 :
porkiyor na real hustler❤️
2025-04-19 12:58:47
298
BLACK 🖤 DIAMOND 💎 ♎ :
and as a guy if you have any supportive girl with you that you know she has always been there for you my brother don't leave her ooo please
2025-04-19 06:25:50
53
✨vikkyperry🦂 :
If dem dey bath soap and dem no still get paid kor??.😂😂😂🤲
2025-04-19 09:00:54
8
Abdu’HAfeez☪️🕋 :
bro not by soap oh, all you need is information, connection and real friends. if you have dis 3 you're good to go
2025-04-19 18:27:35
40
Money must be made :
I'm facing it now
2025-04-19 14:20:46
10
Big_J 𝖃𝖈𝖍𝖆𝖓𝖌𝖊❤️🩹🌴 :
Na me porkiyor dey follow talk 😞
2025-04-20 16:44:31
4
Allan💗 :
In this 2025 hustle dey different to 2020 or 2021 2022 or even 2023 hustle in 2025 is tough for Gee .. imagine person never cashout this year at all and still not give up steady bomb 💣 base on dating
2025-04-21 04:21:57
3
Damilare :
Words Dey sweet if money don Dey
2025-04-19 08:27:14
109
ABIODUN💫✝️💛 :
If I no guide my mom always get angry in a way that I will also know
2025-04-21 23:11:37
1
dan_mighty :
Me I no talk say I no fit baf ooo na sure plug 🔌 I no see
2025-04-19 08:44:17
34
Eri ife Oluwadamilare 🥶❤️ :
Omo !!!…… 💔😩 e come hard !. But Olohun seh ! Never give up
2025-04-19 12:14:26
20
holyySinnerN🅰️tion(HSN)👺✝️📿 :
Not Risking its self nah Risk 🤣😹
2025-04-19 11:43:39
2
King Jessy :
I don risk my 4m on sportbet I no get anything again
2025-04-19 06:38:35
67
SWEET BOYY❤️🎉ℹ️ :
Motivation gan ti Payan 🎧🎶
2025-04-19 11:41:08
26
Medochee :
Motivation don dey kill person
2025-04-19 06:12:20
75
Daniel Mason :
Abeg who sabi baba Warbay work ??? E legit? 🥲🥲
2025-04-23 06:16:03
3
To see more videos from user @_viralpost, please go to the Tikwm
homepage.