@efecarton: Please follow this my account if u love our videos🙏. God is not to be mocked abeg🙏🙏🙏 @Guy~On~Red🪖🛶🗼 @Iceboy @BiĠgiė BŁÅq 🤴 @YAHOO_BABA_OF_SPAIN 🇪🇸

BEN_10
BEN_10
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 21 April 2025 17:18:01 GMT
5436313
624560
19394
43227

Music

Download

Comments

dodo202
Dodo :
Few will run away from this question do you love God
2025-04-22 03:01:39
8829
classic9237
Dein classic :
who noticed that you are going to be rich before the end of this end
2025-04-21 21:52:55
7112
wizzyfund8
Wizzy fund :
if this people dey give you joy drop heart ❤️
2025-12-05 15:50:04
0
kingsbright532
kings bright :
If u know say this guys funny gather here 😂
2025-04-21 22:36:42
7501
badt_guy
BG👑💰 :
He nor go better for you 🥺as you read my comment nor like am 😂😂
2025-04-22 12:18:04
3166
ask_of_evil_zamani_fx
Zamani wayup 🚀 :
Imagine if Ben and Denzy act one comedy 😂
2025-04-21 21:26:46
7559
edutex_poundz
Edutex poundz :
Hand wey touch my comment won’t know poverty 🥹🙏
2025-04-22 05:37:28
1658
spellwise2008
spellwise_01 :
Few will run away from this question do you love God
2025-12-05 20:29:34
0
chixzi_official
Chixzi Official :
Everyone is going to run from this question?🥺 Do you love GOD?
2025-04-22 02:46:55
2547
incredi_ble
Îñçrëdîblē☠️❤️‍🔥 :
Omo that motor wey una pack brings back memories 😂
2025-04-21 23:19:00
1432
matiness_scott
MATEEN :
I love your content so much
2025-04-21 21:40:06
2346
j4go_
Jago__ :
guy. dis ur comedy dey always burst my brain 😂😂😂😂
2025-04-21 17:36:15
2329
faithi066
FAITH🌹 ꨄ :
Abeg Jerusalem da upper 😂😂😂😂
2025-04-21 17:25:00
795
kenny_dice23
Kęññy Dĩçę🪵🌴🦍 :
Legend scrolling to read other people's comments how are you boss🤗😂😍
2025-04-21 20:29:30
678
heisgentle1
ĞĒŃȚŁĖ MÏŁÆÑØ :
Ben 10 e belike na u go betray urself o 😂
2025-04-21 17:37:21
3468
debiey
debiey :
Una see waitin Judas do so? “ I see am my lordship”😭😭😭😭😂😂😂
2025-04-21 23:29:50
828
oluwakelvinbrown
OLUWA KELVIN BROWN :
If nah your flesh then go cut am like this??😂
2025-04-21 17:30:21
1409
kilo_wire
BIG WIRE🔥 :
See Akpu wey Jesus cut, e be like na you go betray yourself ooo😂😂😂
2025-04-21 23:58:20
631
mr_hitlerp
MrHitler♌️💫🗿 :
And I nearly wan skip the video before o😂😂💔
2025-04-22 21:27:37
684
jhoekhizz
JhOe 👽 :
Jesus! See Akpu wey Jesus cut 😩😭😅😂😂😂
2025-04-22 04:53:33
161
sheisskylar7
Sky🧸💕🫧 :
“Jesus e don do you too Dey complain “ burst my head 😂😂😂😂😂😂
2025-04-22 06:15:43
221
efecarton
BEN_10 :
Both you way de say my lord ship 😭😂😂
2025-04-21 21:17:52
211
pretty_kokolet
PRETTY_KOKOLET💜💙 :
Only billionaire should touch my comments 😅😅
2025-04-22 06:26:25
229
preshyp13
🦋👸MaMa💚💫 :
As I see your post I just said “Aww Ben 10 don post” Omo I just love una 🥰💯❤️
2025-04-21 21:06:38
239
To see more videos from user @efecarton, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About