hw far bro abeg no Vex i DM you.. where you buy your bike
2025-04-24 21:55:05
1
frech nwa💋 :
Omo nobody is talking about the bag 🛍️
2025-06-01 16:27:02
4
SH٤H٧ 🤎 :
E sweet until rain start to dey fall 👍
2025-06-28 03:39:19
1
Twin boy :
@Wise Boi 😷👿:How much is this bike i need it urgently
2025-06-26 17:51:00
1
🌴IKENNA🌴 :
I never buy 120 una don enter cps 🤦
2025-06-17 18:16:08
4
PERERE_77 :
Where u buy this bike bro
2025-06-19 14:14:26
1
Billionvan12 :
Boss can I text you privately let's talk I'm looking for this type of your bike
2025-04-27 06:23:51
9
jemmy shank011 :
omo this bike dey o
2025-07-02 14:25:04
1
ÄŰŞŤĨŃ 🇺🇸 :
Guy I fit enter your dm I wan come buy this you type of bike
2025-04-23 10:09:06
1
🌴ĞØĐŠPĚÊĎ💡🌴🌴 :
I swearz 😌😌
2025-07-09 22:21:02
1
Mark🎃☯️ :
D bike is sweet to ride and look goods in picture but make the fault start na that time person go know say problem dey pocket na money no make am show 😂
2025-06-04 22:04:04
1
UGOBEST BDC :
I need the bike o
2025-06-27 20:35:37
1
Loner 💔 :
I have but na honda since I buy am I never go mechanic and the bike no Dey chop fuel
2025-06-19 20:25:10
1
Queen Delilah 💕 :
Believe
2025-06-16 22:38:43
1
Nostain Billions⚡️ :
I like your Bike🥰
2025-06-18 22:00:42
1
emrexblaise :
Mercy of God, not "Messy".
2025-06-07 10:06:24
2
👁️🗨️JIMOH_J🏍🔱 :
The bike is 1.1m super clean toks,
why don't you get power bike of 250cc/400cc range of 2.5m upward
2025-06-17 20:48:53
1
Young dollar 💵 😎 :
bro I like your bike make we chat privately abeg
2025-04-24 14:40:54
0
To see more videos from user @onyekanjoku07, please go to the Tikwm
homepage.