once you are talented you need get pride
or else dem go turn you donkey 🫏 for their own selfish interest
because b4 you find your talent and b4 you go sabi use your talent go take at least 4 years with a lot of hustle and hardship wey eyes go see but mouth no fit explain
so 😔 @Mr Logba
2025-08-10 09:50:11
1
To see more videos from user @.bignation, please go to the Tikwm
homepage.