@davidlowkey_: 😹 #fyp #goviral #davidlowkey

David Lowkey 🪫
David Lowkey 🪫
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 23 April 2025 10:01:10 GMT
872004
123413
929
2958

Music

Download

Comments

john.william0366
John William :
obi cubana son use this song e cause problem😭
2025-04-23 15:27:08
1889
eazy.fund01
JUNE 🤡 :
50 young smart make one David lowkey 😹
2025-04-23 11:36:40
1136
sammecky07
Big_7 :
I guide pass David lowkey 😏
2025-04-23 12:18:15
481
gentle_sniper001
A Y O B A M I 🥰🕊️ :
David low-key interview with Egungun 😂🤣
2025-04-23 19:32:23
17
01ordinaryhuman
Ordinary Human DM👊 :
How u take dea bomb,when u dea always stay active and giving us good vibes... Master D.Lowkey
2025-04-23 10:14:48
596
snoop.jnr
Snoop Jnr :
Nah everybody for comment section like this low key I never see hate comment for him post before 😹 david lowkey for a reason 😂💙
2025-04-23 11:06:33
940
ahbrentsie.acid
•••SaY LeSs🤐🧌😮‍💨💕 :
Remove the 4 fingers at the back your phone and see magic 😂
2025-04-23 23:11:39
49
_just_stay_rude
_just_stay_rude :
Money wey go make me Dey misbehave like david Lowkey 🙏🙏🙏 Gōd abeg
2025-04-23 14:18:32
71
wizzyboylee2
WIZZY boy lee :
My opay Dey show storage full 😂😹
2025-04-23 19:12:29
225
star.boy.prpr
STAR BOY PÀRÀPÁRÀ :
Werey no lowkey again 😂😂😂
2025-04-23 10:35:31
183
officialwiz001
Badman Wiz 🥷 :
One of me n 10 David lowkey no cap 🧢
2025-04-24 10:49:19
4
richie.7002
Richard ⚕️🙂 :
Money wey don finish 😂💔
2025-04-23 23:22:40
8
dree.pablo
dree Pablo :
i guide pass david Lowkey
2025-04-30 00:37:19
0
g.lord17
G-Lord :
is it really possible for me to get Africa friend here on TikTok 🥺 I really need Africa friend here on TikTok 😥
2025-04-23 23:35:27
3
real_joker_victor
real joker :
who dey hear wetin i de hear, osas osas na cana no be igbo
2025-04-24 10:17:34
81
celeb_lord0
CELEB LORD👨‍💻💰 :
Who need celeb update and format??
2025-04-23 13:22:43
5
testi014
<>Bby💞💍gurl<>🧬☀️ :
I need iPhone 13 guys😫❤️
2025-04-24 11:18:34
3
callmhidejosh
Paparazzi :
Who be David low key 🔑 for this side
2025-04-23 16:06:37
9
realkeko2
KE KO :
Make David lowkey mentor gather here 🙌❤️😈❤️💪🏻
2025-04-23 23:50:28
23
__hisobsession1
Sassy💋👸|Beauty creator🌷 :
Man wey go teach me work😩”MY TYPE!🥹
2025-04-23 13:28:54
50
hussla112
🍃جيقة هوسدلام🌲 :
abii but u no guide pass me 😂😂
2025-04-24 14:34:06
2
slime.for.a.reason
Øbï_Bïłłïøñž_Øf_ÜŠÄ_🇺🇸👨‍💻 :
I guide pass David lowkey na to day mumu com remind me 😁
2025-04-24 19:01:54
1
www.tiktokpromisechined0
Promise :
To even control money now come hard pass to get am 😁
2025-04-24 11:49:39
16
unknown.id002
ⓊⓃⓀⓃⓄⓌⓃ🆔 :
Life so private nobody knows I guide pass David lowkey💔🥹😂
2025-04-23 16:26:06
30
plenty_dc2
Plenty Dc :
100k boss make I used dey run sub small small 😢🙏
2025-04-23 23:04:16
2
To see more videos from user @davidlowkey_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About