Some girls are naturally beautiful, especially the one reading this comment…you’re so foineeee!🥹🫶🏾
2025-04-26 17:42:32
3786
user6834715380395 :
For me na Oma lay spoil this song
Dey sing like say person die when song title is 'with you'
All thanks to Davido
2025-04-27 08:03:32
597
COLLY~BOY😎 :
All of una wey dey give all credit to omah lay on this song una no really sabi anything omah lay no really sing much for the song na Davido part sweet
2025-04-26 21:44:52
3011
Samatha Sheila💜😄💵 :
Even donjazzy dey feel the music 🥰🥰🥰🥰🔥🔥🔥🔥
2025-04-26 19:07:40
3133
chididikee :
God please make davido win award with this song please 😭😭
2025-04-27 09:31:45
7073
Tibzxy 💞 :
my search bar davido unfollow omah lay🤣
2025-04-27 11:58:14
1379
Rozy pink🌜💛💛🧠 :
when u go married??😩😩
2025-04-27 22:00:29
102
Maxwell 🇧🇪 :
I like as all of una dey help Davido promote em album even if una use Omah lay verse doesn't change the fact say na Davido still get the song and na e go still collect the Award of the song..
if wizkid ft Omah lay the song go still flop
na bcuz Davido gud musically na make the song trend lyk dis.
whc Omah lay personal song don trend lyk dis bfor ??
so respect dat na Davido 👑
2025-04-27 10:28:53
232
bahleciosbah :
true true Donjazzy no they selfish, see how him they vibe Davido song
2025-04-27 07:48:06
322
Angela🧚♀️😇 :
I’m single
2025-04-26 17:40:21
109
lady snow :
Last last na me go later marry u sir💕💕😫
2025-04-27 06:18:38
77
timojaro 🔱 👑 :
Second simpliest artist after Davido ❤❤❤
2025-04-26 20:58:57
631
emirate doings cartel :
but I no really see wetin omah lay sing ooo like have you really listen to davido verse
2025-04-26 22:40:16
341
Washington DC ❤️🩹 :
Davido sing “Omah Lay dey trend 🔥😩❤️
2025-04-27 08:15:12
343
JesphyFabrics :
If na Wizkid sing this song now is only on burial 🪦 they will be playing it 😂😂😂
2025-04-26 17:43:06
847
creativity :
Davido no go ever call omah lay again😂😂😂
2025-04-26 22:08:34
89
mercymatthew :
Daddy help my life 😫
2025-04-26 19:06:11
38
Aquarius Liams :
weda Dem listen to omah lay part or Davido, d fact remains say na davido write song, the hardwork goes to obo, e no easy to find a right feat for a song🧏 the loyaties goes to obo.
2025-04-27 05:59:19
269
Biodun Ademola Klassic💦💦💦 :
Donjazz is very supportive 💕
2025-04-26 19:28:46
163
Kîd Böbby 🇳🇬 :
Don Jazzy sir, we need a Rema x Omah Lay songs Asap🙏
2025-04-26 21:17:53
115
Isaac rukky :
All of una wey dey give all credit to omah lay on this song una no really sabi anything omah lay no really sing much for the song na Davido part sweet
2025-04-27 07:23:31
118
agbo :
please 🙏 someone should tell me that everything is going to be fine 🙏.
2025-04-27 09:38:39
66
NutSpringKitchen :
Boss biko support my business by buying 50 packs of jollof rice and chicken for your fans. I am based in Lagos
thank you in advance 🙏
2025-04-26 17:38:09
59
thirdborn265 :
BOSS I HAVE GOOD LYRICS FOR SALE
MY VOICE IS NOT GOOD FOR SINGING
BUT I WRITE GOOD SONGS 🙏🙌
2025-04-26 19:04:27
43
To see more videos from user @donjazzy, please go to the Tikwm
homepage.