I nor fit off data na data I Dey use watch film 😭😭
2025-04-29 14:15:37
150
Kachi🤩🦋💙 :
y'all reply?
I just turn on my data and read the message then I return to my movie without replying 🙂
2025-04-29 22:55:33
27
🎀💎 September 23🎀💎 :
all kdrama lovers gather here ☺️☺️☺️
2025-05-24 09:51:09
2
ღ✰✿Aliyah🧕🏻❦★⚘ :
fr fr this is me 😭😂
2025-06-18 11:48:15
0
🫧Ydk_Aliyah☺️💕 :
Not me forgetting I had boyfriend just because I’m watching kdrama 😹😩
2025-04-30 19:54:02
12
pchéᥫ᭡ /PortHarcourt Nailtech :
I go even forget say I chat person up 😔Omo is this normal 😭🤣🤣
2025-04-29 21:51:49
57
kiddy omah :
Aswr, this is just me. If u check my WhatsApp, u will not even see any unread messages coz dey knw I'll not even answer dem🤣🤣🤣
2025-04-30 19:11:33
2
JIMINAAAH⁷ 🐥💜 :
I don pursue all my friends with my Korean bad character 😂😂😂
2025-04-30 17:26:07
20
Slexzy🔥♊🥷 :
I go use normal call finish you 😂💔
2025-06-02 21:08:39
0
shy lock :
swrs
2025-05-02 10:54:35
0
CHUKWUDERAH🌹🦅❤️🩹 :
omo
k drama wey dey my phone pass
my contacts
2025-04-29 18:49:04
17
EllaMin⁷💜⟭⟬💜 :
If it con be bl series 🥺🥺🥺
2025-04-29 13:11:09
27
shinarambo :
when its bl, i will never reply u till the next day😊😊😊😊 abd if u call me you are at your own risk😂😂😂.
2025-04-30 14:52:41
11
SHIBAL 🙃😌 :
I once stayed 3 days without coming online cause I was busy watching kdrama 😢
2025-05-01 05:59:44
1
Mmesoma 💞💜💗💋 :
I don run freeze my whatapp
I no want disturbance 😩
2025-04-29 17:05:14
102
Lu🎀💜⁷ :
My read receipt dey off
I go view finish go back go dey watch BTS edits 😁😁
2025-05-02 14:21:23
1
Pamela A.U | Data Analyst :
Condolence messages from two days ago na yesterday I reply some 😔 to reply people dey always weak me especially this period I’m grieving a loved one my reply na once in a while
2025-05-01 17:12:34
1
To_Mi🤍🥺 :
blood strike asap 😂😂
2025-04-29 21:01:20
1
Alozie Cynthia :
aswear
2025-06-13 16:12:28
0
fran cisca 🍫 :
pause Korea movie for you
u dey whine 😂😂😂😂
2025-04-29 07:28:29
16
user38155511300956 :
sooo real den I'll come bck wen I'm done 😭😏
2025-04-29 21:37:07
2
Rency✨💫런치 :
Why expose it chai this boy will find out what I’ve been doing 😭😭😭😂
2025-04-30 12:14:26
0
The Doings of Becky🥹 :
I am so sorry to my contact list, there’s even messages of 1 year ago I never reply sef….Na me and my movie ooo. By the way what is the name of the one you are watching???
2025-04-30 17:35:38
3
Timi Tee :
Na game I dey switch to asap 😂
2025-04-29 19:21:30
4
적절함💕 :
Even my guy know say I value kdrama pass am 😹😹😹💔💔
2025-04-30 15:43:00
1
To see more videos from user @lovenora06, please go to the Tikwm
homepage.