@rhymeztv.ent: Wizkid Vs Davido; Who Has More Awards? #rhymeztv #wizkid #davido #awards #headies

RhymezTV
RhymezTV
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 April 2025 09:56:38 GMT
247695
18001
1568
634

Music

Download

Comments

ballsmizz
Ghost 👻 :
Wizkid has no Grammy bro, he was ft on the song so the Grammy belongs to Beyoncé
2025-04-30 03:01:12
41
denimal23
Denimal23 :
Davido or 2k choose wisely o 😂
2025-04-29 22:21:34
34
jeeboy86
jb8755286 :
Rie nsi☹️
2025-04-29 13:35:03
1
barrysglobe
Barry Wht 🧸 :
Which one be for song wey Beyoncé feature am! Your papa. Na una one vote for davido wey dem nominate am for Christ brown song. Hypocrisy 😭
2025-04-29 11:12:02
218
onoja213
Emmanuel :
oga forgot pass right now Davido now king of music right now
2025-04-29 13:18:27
15
bigsaavaage
Big Savage 🇲🇽 🇲🇽 :
why una dey compare wizkid and Davido self??? that's an insult to Big wiz na
2025-04-29 14:10:29
381
bigtreasure36
6/12/2025🩸🪦🕊️😭 :
No appear for my fyp again
2025-04-30 08:04:53
14
more.grace97
More Grace :
I no wan hear anything about Wizkid abeg, dat guy life don spoil since ☹️
2025-05-01 07:53:36
8
pattypatrick001
Patty Patrick 🦅🌺 :
which one be for song wer Beyonce featured. oga enter house we no really send you
2025-04-29 15:35:07
102
dollarsmind3
Richie :
normally davido No be Wizkid mates
2025-07-15 22:22:36
0
surplus.gee2
Surplus gee🇺🇲🇦🇺 :
Davido or 1k choose wisely o 😂
2025-05-15 09:45:04
1
penzdefortune
penzdefortune :
The song wey Beyonce feature am 😂😂😂
2025-04-30 05:59:23
8
dolly.blaze
Dolly Blaze ☝️😈 :
49-30 Fc say power 😂❤️🦅
2025-04-29 12:49:33
69
ahhhhhhh594
mydihbigbtw :
All of you saying them feature Wizkid😂all those big artists wey Davido don collab with them no fit win Grammy give am?😂
2025-04-30 17:41:42
18
chuksman_0
Awaga :
for song wey Beyonce ft am. tnk u for that 😂
2025-04-30 06:05:30
3
whiteprinx
REAL PMF JAH-SON 🔥🔥🔥 :
davido won zero Grammy wen nobody feature am🥺
2025-04-29 15:11:06
41
sweetnoble6
Justin Bieber :
Fc for life 🥰🥰
2025-06-20 13:32:41
0
enebelieve147
ene believe :
so which one do you win
2025-04-29 12:54:16
9
kingace542
👑king Ace :
Commot Grammy, wizkid nah still him boss 💯
2025-04-29 16:44:04
32
ludare_official
Ludare_Official :
And Una go dey shout say OBO has only 7 awards to see FC wey get sense na by VPN🤦‍♂️😂
2025-04-29 19:09:35
2
wizboy4693gali.com
wizboy4693 :
big wiz mashallah number one Baba 💯
2025-05-20 23:15:41
3
jandia0l
Jandy Peters :
B4 david start music POPSY don already dey collect awards 😂😂😂😂
2025-04-29 21:50:12
15
lucasmarsh554
Amebo 😎 :
So Wizkid no really win Grammy 😅😭
2025-04-29 18:07:37
1
user26512477181841
DTG.. :
wiskid no win 20 headies award olamide has the highest headies in history with 12 wiskid won 11 go check well.
2025-04-29 15:36:55
1
lil_kels
lil kels 🦅🦅🦧🌓🌟 :
for song way Beyonce feature am u say no be our fault say Beyonce no feature your davido una 30gb and open eyes na 5&6 just dey heat on man way Don pass una fav😏😏💀
2025-04-30 22:58:31
1
To see more videos from user @rhymeztv.ent, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About