Enugu girls,the only state with homely girls,respectful,home makers,hardworking,intelligent yet humble…we come still fine on top,chai❤️
2025-05-03 05:28:36
577
Priscilla🌹🌺 :
Imo girls or nothing
2025-05-02 22:07:36
519
Baby 🍼gold🍫✨ :
Enugu baby gather here
😩🤍
2025-05-02 12:08:06
139
Danny 💞💕 :
Anambra where una dey
where enugu come from
2025-05-02 06:23:08
89
precious chisom 1 :
Anambra girls or nothing you dey whine🥰💖💖💖💖💞💞💝💝
2025-05-03 19:20:16
18
unique sisters :
abia girls or nothing
2025-05-09 10:43:18
2
Jessy Lyon 🥹😩💕 :
Enugu girls or nothing,especially Awgu girls 😩❤️🩹
2025-05-03 09:35:07
259
Judykesh 💗 :
Even Enugu girls go choose IMO girls 😂
2025-05-03 07:21:03
94
Joan Gold 💝 :
ajeh Imo State girls abeg gather here biko ☺️we are the finest babe we no carry last
2025-05-02 19:52:21
9
Danielle Janitha :
I'm from Imo State but Imo State girls fine pass enugu girls
2025-05-01 20:34:39
114
Saint timothy :
I’m from Enugu but I married from imo state they are more beautiful 😂
2025-05-22 22:29:47
5
💞 CHIZARAM 💞 :
Dey play come imo first
2025-05-03 11:29:51
7
C💎R💜Y✨S💞T❣️A💫L🥹 :
Imo girls or nothing😌.....beauty dey cry for our side🤭💜
2025-05-05 09:36:33
79
Princess Val :
Na e be say you never see Imo state babes💕💕
2025-05-02 20:10:01
7
DPW SPICY🔥💗 :
i like as abia ppl close mouth dey observe
2025-05-04 16:48:54
23
Big prosper🦋♥️🦋 :
Enugu or nothing 😂
2025-05-01 19:08:38
6
Asai Pain ✔️ :
una no reach imo state girls half
2025-05-02 04:28:42
155
BNLbignamelitt001 :
Girlfriend from Enugu needed serious relationship, Enugu girls or nothing!!!!!!!!!!💪🏽💪🏽💪🏽💪🏽
2025-05-01 20:42:33
90
Rølynñd :
Even search bar confirm am Anambra girls or nothing!!
2025-05-03 22:27:42
23
CHIDINMA :
una dey say Enugu, come go Anambra we too fine. na Anambra State get the most beautiful girls
2025-05-01 21:02:08
12
sparkle ✨ :
abeg where my imo girls dey nah
2025-05-03 08:26:23
43
Royal Pink :
una no reach imo girls♥️, imo girls beauty speak louder than words👍, they also behaved well, I base in enugu, I see nothing in enugu girls, don't compete with imo girls no matter the LGA 🥰👍♥️😂,
2025-05-02 22:04:57
5
To see more videos from user @stellapretty72, please go to the Tikwm
homepage.