@deecounselor: Am not working at GTBank

DeeCounselor
DeeCounselor
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 04 May 2025 21:06:23 GMT
220864
16919
949
652

Music

Download

Comments

money.man9471
Soft money :
Hope say you done get another job first 😂
2025-05-05 06:56:09
142
2secondscomedy
Sergeant Ishiube :
Please anybody who is planning of blocking his/her own Gtbank account make sure you borrow loan from them before blocking your account 💪💪💪
2025-05-05 04:09:06
69
itz.kofoshi
Itz Kofoshi :
If is true you live this job. Allah we continue blessing you 🤲
2025-05-04 22:21:12
505
kimzygrace69
Kimzygrace🇳🇬🇺🇸🇬🇧 :
one woman wey dey sell mango near gtbank I no go buy her mango again until she comot for there
2025-05-05 06:17:26
325
swaglord_007
SWAGLORD-007 :
Tomorrow I will go block my ECO BANK ACCOUNT because e dey opposite GT BANK!!!!
2025-05-05 02:21:56
122
inegiteallgood
The Leo ♌️ :
My neighbor de work for GTbank ! I de look am with one eye since yesterday 😡
2025-05-05 11:20:25
51
userblackcent
BLACK CENT BLACKCENT :
brother we support you we get your back
2025-05-04 23:57:10
75
officialdice74
Official Dice :
But you don see another job Abi ?
2025-05-04 21:49:23
22
lordmk54
Mk Of USA :
I just dey play loud music for compound since morning.. I they expect my neighbor that works with GTB to come out and complain... omo. na for him body I want start 😏😏
2025-05-05 08:39:15
21
just.vic_tua
Press on nails in Lagos 💅 :
Abeg make your bank replace you with me na 🙏
2025-05-04 22:26:42
8
atiigajacob
Young manager :
FREE VGM AM FROM GHANA 🇬🇭👑👑👑💪
2025-05-05 01:15:57
11
youngprince_o42
youngprince042 :
My brother work no dey outside ooo😂
2025-05-05 07:29:37
5
petsyinka
petsyinka :
you are getting another job sharp sharp👍
2025-05-04 23:55:05
89
benja12ggh
Talent :
I dey use access but the access bank wey dey my area dey face one gtbank i go close am
2025-05-05 07:21:12
19
olamight571
God first 🙏 Ola Mighty 🙏 :
I will delete my sister phone 📱 number because she like using GTB before she will betrad me 😁😁😁
2025-05-05 06:10:23
12
mrkeys1
BLACK JÉSUS :
God will feed u brother🥰🥰🥰
2025-05-05 08:23:57
7
smiley.772
smiley.772 :
God bless you ❤️
2025-05-05 09:14:11
1
benny20273
benny20 🇳🇬🇸🇪 :
Hunger day ooo brother man 🤣🤣🤣
2025-05-05 10:40:18
0
walex.1
wale :
u and sense 🫲---------🫱
2025-05-05 10:33:56
0
ayomide.john029
Ayomide John :
I'm not greeting my senior sister anymore because she's working at GTBANK
2025-05-05 17:17:35
8
onlydiana17
don't be sad 😔 😞 :
😂una de use this matter do cruise abi wetin 🤣
2025-05-06 08:30:10
1
aishaeshapzy
aishaeshapzy :
Is a wise thing to do
2025-05-07 00:16:59
2
faireshare01
Mk Zamora :
I dey go GTbank today I nor get acct oo but I won go open acct then close am again immediately
2025-05-05 09:28:44
9
favourrichie87
favourrichie87 :
Bros I nor support you for this one ohhh
2025-05-05 08:45:28
1
oyekunleolamidesa
Horlami :
Na you Dey deduct the money wait oo na run oo
2025-05-04 22:13:04
4
To see more videos from user @deecounselor, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About