@badperson107: U go think say na play 🔜 #fyp #fypviral #trendingvideo #trendingsound #explore #dancer #30bg #goviral #fashiontiktok #funny #tiktokviral #challenges_tiktok

Bad person
Bad person
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 13 May 2025 15:44:20 GMT
10899
2412
108
185

Music

Download

Comments

latotolato
Latotolato :
I don use my leg go hospital beg doctor say make he commort am for me he say he go treat am I no gree 😂 I say please sir remove it na once the guy commot am go he
2025-05-13 21:47:33
5
unbothergift
Thatgirlgigi🌸💞 :
U go think say na play until e happen to u 😂😂😂
2025-05-13 20:07:27
20
sylisha06
@_Sylisha pretty :
tooth ache dey activate ear pain join Omo I dey block my ear make sound no reach am I dey loose weight cause to open mouth self na war Omo 😩😩😩😩😩
2025-05-21 12:35:13
0
chizimoni
Big Chizi🥷💫 :
What of Stomach pain ? 😪😂
2025-05-13 17:52:01
2
niceprince114
niceprince114 :
Tooth ache it's the worst ache in the world😭😭😭😭😂😂😂💔
2025-05-13 16:06:54
29
maximus1249
maximus :
sleep sef no go come 🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺
2025-05-15 10:24:56
0
odogwu_slimz
ODOGWU_KING :
You go try dey sleep make overthinking reduce 🤣🤣
2025-05-13 15:55:19
15
ceeen.e
Pastor💨 :
Guyyy na wetin dey do me at the moment e dey go dey come 😭
2025-05-13 16:33:30
3
To see more videos from user @badperson107, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About