@testy_ff: Friday's going to be lit 💥 600k tounernment hosted @✳️᯽𝒮𝒶𝓋𝒶𝑔𝑒᯽✳️🩸🐍 It will be streamed by @RUDY Do well to follow both of them✅ #testyff #testy_ff #freefirenigeria🇳🇬 #fypviralシ
This one think say na room match we Dey go play 😂😂
2025-05-15 18:00:38
16
BJ STAR ⭐️ :
Oya carry the movement come tournament 😂😂😂
2025-05-15 21:22:33
12
john_wickey :
Nah people wey get evo dem dey find for there o 😁😁😁
2025-05-15 19:07:15
1
💖ønly1ñobara💖 :
who's testy hits hard! 😂😂💔
2025-05-15 17:47:55
40
ⓂⓈⓅᴜʀᴇ Ⓢᵐᵒᵏᵉ :
we don see the winner already 😂😂,jesus kenny and testy broooo
2025-05-15 10:43:32
82
🌴BÜBÊY🌴 :
I dey put u for prayer oh
when u win juss gift me 500dimes😭
2025-05-15 12:16:38
6
#N.Ø.Ø.B... :
abeg sensi for itel p55
2025-08-02 02:20:03
0
Izzy :
I can’t wait to watch this. Testy make him no u by winning. I no u don’t play br like that and ur more of a room person. Find good duo. Get look and camp and only engage when the person is not with their duo
2025-05-16 16:26:43
7
Itz_jxt _Evan 🥷 👑 :
u don enjoy money 😭
congrats 👏
2025-05-15 19:34:38
1
SxymoN 𒉭 :
best player 😎
2025-05-15 19:49:47
31
CK༒LUFFY :
when is yge Matcg
2025-05-15 23:31:38
1
HUNTER 🀄️ :
I mean sensi for iPhone X
2025-05-15 19:39:06
1
☯︎︎ᴜʀʙᴀɴ亗ꜰꜰ :
sensitivity for your formal device ☺️
2025-05-20 22:51:51
1
FREDDY_Senpai 🌚 :
this girl I no sabi u oo
pls don't be offended 😞
2025-05-17 16:43:53
1
Hay_mos😕 :
testy and miouo 😂😂
2025-05-15 14:50:51
3
🎭 G̸amer 🎭 :
I don comot mind I no dey play again 😹
2025-05-15 18:43:25
1
knightlock :
room and br dey different bro 😂
2025-05-16 09:13:44
3
BRIGHT REACT :
pls sensitivity for techno spark 30pro
2025-05-15 13:00:08
1
Këññ Ëth :
Good luck bro iPhone 12 Pro sensi please 🤲
2025-05-15 18:23:02
2
Mastermindishappy :
Testy go get it bro
2025-05-15 09:32:46
18
𝐃𝐀𝐍𝐃𝐎𝐑 𝐃𝐂 🇳🇬 :
bro God will bless u for this aura 🙏🏼🙏🏼
2025-05-15 20:53:54
2
SANTOS vs 🌏🌎🌍🌐🗺️ :
testy please win please, I really want to see your impact in that game for real, I want you to be more popular than this for real ❤️❤️❤️imagine. "WHO'S TESTY? As how na
2025-05-16 20:16:53
5
SH Bunny :
Bro am in love with ur game play fr ❤️
2025-05-16 10:26:21
4
Unknown :
if u like go dey try reverse gloo wall dem go just do una team wipe out
2025-05-15 17:55:36
1
DEA RAPTOR 14k :
sensi for Premio x86
2025-05-15 19:00:03
1
To see more videos from user @testy_ff, please go to the Tikwm
homepage.