Everybody claiming Barca fan these days. in the time of Dest we nor see una.
2025-05-16 17:39:54
481
. :
When jutgla Dey strike for us you dey?😒
2025-05-16 19:51:57
132
Dharmee :
All of a sudden everyone is Barcelona, when we dey use. Carles Alena, panic, trincao, emerson, Paulinho, bellerin, Arthur, Vidal, junior firpo, tobido, where all of una dey 😂
2025-05-17 10:45:33
15
Road Boy🚶♂️🙂↔️💔 :
All of you claiming Barca now 😂 ,where you Dey for 2020/2021😫 …..but thank God sha 😌💕
2025-05-17 06:46:01
37
ABD|MUIZ💡💫☪️ :
When we were waiting for luuk dejong last minutes heading goal 🥅 where Una dey😂🫴
2025-05-17 07:48:13
17
Sleek :
When we had pique as our only scorer where were you guys 👀💔
2025-05-16 21:21:06
41
Urban11 :
Show us your Champions league trophy
2025-05-17 17:25:17
1
TGod³² :
She’s a Barca fan 🥀
2025-05-16 12:06:11
66
J_G_B :
she's a Barcelona fans?🥰🥰🥰🥰🥰🥰 she's blessed👍
2025-05-17 07:25:26
2
PrinceRich :
Soo we get Fans like this??🤔🤔 since 22 years wey i dey support Barca I never see say people come out bold to support Barca like this
2025-05-17 01:58:14
6
KÕRØ DË BØÏ 💦 :
omo Xavi Barca wan Wound we Barca fans
2025-05-17 07:04:48
4
creativity :
Up Barca 🌺🌺❤️❤️🙏✅✅,God bless you for choosing a good team to support
2025-05-17 06:23:58
1
MEX_ANI COUTURE :
We still no send you for here
2025-05-16 21:50:03
0
The Greatness Movement :
everyone is suddenly a barca and Liverpool fan 😂
2025-05-17 08:58:10
9
Chris :
When Luk de Jong was our hope I no see u oo😒
2025-05-17 08:31:26
6
Sweet_Honey :
need this Jersey
2025-05-16 05:41:20
9
remilex___ :
Na now everybody know say dem be Barca
2025-05-17 00:54:30
9
OLUWAPONMILE 💯🇳🇬 :
Chelsea dey there you no support... waiting you gain from supporting... Barcelona...my love for you don reduce
2025-07-09 10:01:17
1
Milli~Sweet :
Am early today 🥰🥰 mamma pls reply me😫❤️
2025-05-15 22:20:21
4
b1g.s1lv3r :
Who Dey watch football for tv Dey follow who Dey watch am from stadium drag club💀😩
2025-06-18 13:19:25
2
Efe daniel :
I dey tell you. Linglet wan use BP wound me
2025-05-17 06:20:22
8
~meenah❣️🌹 :
Best club ever 💙❤️💯visca Barca ❤️💙
2025-05-15 19:12:18
6
yusmatic1 :
All of a sudden 😩 when we been dey depend on riqui puig we no see u oo
2025-05-16 20:51:31
2
Topstar🔝✨🥶 :
This Barca jersey is the best of all time 💯
2025-05-17 11:13:03
2
Loverboy6284 :
God why them born me for poor family 😏😏😏
2025-05-17 18:53:41
2
To see more videos from user @temiotedola.fp, please go to the Tikwm
homepage.