All this ZINO fans know the truth but they won’t say it 😂😂😂
2025-05-18 20:04:43
85
Al Quadri 🤲🤍 :
Wetin be meaning of this now ehn 😂
2025-05-19 21:56:49
0
༆༆꧂🧸🎀onlyonekeji🦋❤️༆༆꧂ :
to see nsnv wey no like violence na by connection oo 😂😂
2025-05-18 10:15:28
684
Lerick_Dc❤️💰 :
Seyi fans gather here 🙈❤️
2025-05-18 17:42:49
94
Mammie Gold❤️🥰💯 :
NSNV don win😂🤲
2025-05-18 08:58:12
178
ELLE NSNV :
if I save this one now con go send am to my bf hope the relationship go still continue sha 😂😂 because baba Na zinodict Afisuru 😂😂😂 make I no talk wetin they my mind make my babe no go see am he fit cry 😂😂😂
2025-05-19 20:52:57
3
X pee 💢💥 viral ❣️ :
Adigun still fine No competition ❤️💔
2025-05-19 15:18:17
6
BAMIX⚓⚓ :
if u see as I shout ahhh 😂😂
2025-05-19 21:06:35
0
cryptodaddy6 :
When you first see seyi vibes,you get vibe🥰but when dem show egbon banku how you take laugh 😆 😂😂😂
2025-05-18 15:25:19
20
🍁ABDULROQEEB💫📿☮️ :
To see NSNV wey no guide you you’ll go to another country 😘
2025-05-18 12:27:00
64
Apesin Ola :
zino be like goat🐐
2025-05-19 17:27:43
3
❤️LOST BOI❤️ :
See as incoming Lamborghini owner full my comments 😂
2025-05-19 14:19:50
36
@iamTopic :
That time zino wife get pregnant 🤰🏻 why he looks like Aboki
2025-05-19 16:05:37
3
_TIFE_ 🍃☘️💨 :
Hi guys, I don later carry infection 😭🤲💔
2025-05-18 19:03:13
5
FAARUQ001 :
warey resemble pharaoh
2025-05-19 21:28:43
1
🌺H🌺B🌺I🌺S🌺O🌺L🌺A🌺 :
Suddenly everybody turn NSNV ❤️
2025-05-18 20:45:48
5
MARTINEZ🥹💐 :
Una suppose don stop to Dey compare seyi to zino oo 🤦 e suppose be wiznuruden or popori and zino😐☹️
2025-05-18 16:05:09
8
Paulkay :
someone say he resemble Pharaoh 😂
2025-05-18 16:35:34
15
adewale 09 :
nah from temu zino buy that cloth
2025-05-19 11:59:44
9
__simple9 :
This trend Dey sweet me 😂
2025-05-19 19:55:20
2
Automated :
Abeg I no wan laugh , I dey Naira Marley house ,make dem no think say I dey laugh zino 😂😂
2025-05-19 19:40:08
2
Bizzy muller🥷 :
Me wey no be star no fit open my eyes dress like Aboki 😏
2025-05-19 11:20:10
4
olamighty 💪💪👆 :
They need to arrest who record zino video 😂😂
2025-05-18 22:42:57
13
Badboi Kesh :
Who first start this challenge self because Zion Dey one place Dey cry now 😂💔
2025-05-19 19:34:22
2
To see more videos from user @iamvictor94, please go to the Tikwm
homepage.