For watin my papa do my mama never I’m not an urhobo man 🙂
2025-06-04 17:08:17
1
H 𓆩🦋💗🌸𓆪 :
Drop your urhobo name🥰🥰🥰
2025-05-20 14:35:23
1
bearukky :
🥰🥰 I do my own I no see likes 😳
2025-07-28 00:32:48
0
PrettiiNorah🦂♏️ :
Am Igbo girl … but I wish to get married to Urhobo man 😩
2025-05-20 15:49:28
56
Letty 🙂 :
I never see Okpe for this challenge 😪make i face Yoruba 😂😂
2025-05-20 21:11:32
6
𝔊𝔟𝔲 𝔟𝔞𝔟𝔶 :
Make una run from urhobo men ooo😂😂😭
2025-05-21 01:34:36
9
Rich baby girl :
Urhobo wado , I do my own I no see likes 🙂.
2025-05-19 13:29:11
186
Over sabi 😒 :
Oniovo, Mavo 🥰
2025-05-20 07:25:33
52
Essie :
URHOBO CHILDREN ARE THE BEST🥰😊☺️
2025-06-28 16:18:18
0
Briter_G 👷 :
me from isoko 🥰🥰🥰🥰
2025-05-20 14:45:20
26
MAY-YOR🍀🔥 :
Urhobo and respect 5&6 if you see the one wey no get respect that means nah mixed breed 😂😂😒
2025-05-20 06:26:52
77
Dorcas | Natural Hair :
Any okpe here? Where my people at?
2025-05-21 09:47:53
5
lovie_unfiltered :
Make one person greet me Migwo nau
i be una mate??😭
2025-05-20 11:24:00
4
YXNG MONI🥷🏾 :
Who know urhobo lol 😅😅
2025-05-30 15:03:45
0
️ :
And I do the same thing this TikTok nah partial 😂 any urhobo to the world ❤️❤️❤️
2025-05-19 14:25:52
20
December 25th ☺️🎉 :
Same 🥺😭💕 and we’re so cute 🔥
2025-05-29 12:02:37
6
SISvibesONLY❤️ :
Proudly urhobo❤️❤️❤️
2025-05-29 02:05:45
3
d :
I love ur culture food 😋
2025-06-19 19:01:44
3
promzy collections 🥰💐🥿♉🧳 :
urhobo guys are best 🥰 I pray make I marry my babe oo😍
2025-05-27 22:41:55
4
Lizzy Bella🥷 :
Delta to the world 😊
2025-05-30 08:23:10
1
MR MARVIS EDDY :
urhobo wado
2025-05-19 19:51:15
8
APRIL 12th 🥹❤️✨🫠💖🎊 :
I’m from Uvwie 😌❤️
2025-05-20 18:43:37
3
She’s Angel🥹💕🇧🇪!!! :
Wayuuu make una clear road for Urhobo 😌 Omo u see that our Urhobo food wey b banga soap and starch wey Dey use better tiko meat cook clear road for am 😌❤️
2025-05-20 16:51:41
5
Bella💕💞 :
I go repost all 🥰🥰 my people
2025-05-19 08:45:37
9
To see more videos from user @kinq_destiny, please go to the Tikwm
homepage.