@forthegaddamnbeeches: 👖from @acloriginal

21
21
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 19 May 2025 13:39:40 GMT
200072
28910
260
7683

Music

Download

Comments

bhadboi_o_t_f
Like if you are not gay🧃💔 :
Check my name😒
2025-05-20 13:30:49
16
acloriginal
acloriginal :
How old taker wan take see CL when he no dey Rock ACL
2025-05-19 15:21:45
37
224keshi
Billion$ :
thank God say i learned work.
2025-07-14 11:32:44
0
72prays
Demon Seen :
I go take again ijn
2025-05-19 15:38:37
170
toobroketobeseen14
F A W A Z 💔✝️🫥 :
Nah hope I still get 💔😢
2025-05-20 06:55:50
1
peter.sunday656
Peter Sunday :
na money just finish no body be old taker just hustle and hope on God , the first time you start sef you no believe say you go take
2025-05-20 06:58:57
10
alreadyaddicted1
🥷 NELLY 🥷🇦🇺 :
I just collect 7500$ Australia dollar 🙏🏻😭.. It was a long journey bro but I thank God that it happens now.. bro it was almost a year interval
2025-05-19 22:39:20
7
unstoppablekash2
Unstoppable kash 999 :
Una sure say old taker go take again 😏😏
2025-07-06 22:52:41
2
demola551
Desmond!🐸🩴 :
As long as you believe in god! 😳😏
2025-07-15 21:47:03
0
ola59536
OLA🤸🏻‍♂️❤️🦅 :
and una sure say nah by bomb ? 💔🙂
2025-05-19 18:03:49
25
fearcrg1
hakimxfearless🫀 :
New taker will take more ❤️😁
2025-05-21 14:54:01
3
erickistoxic
erickistoxic :
He don day pass becareful….Jesus help me beg ur papa 😓
2025-05-19 22:21:58
0
damilaredc42
𝕂𝕙𝕒𝕝𝕚𝕕😶‍🌫️ :
Me I don even go beg my boss back 😩
2025-05-21 08:21:39
0
demi_xx01
𝓓𝓔𝓜𝓜𝓨🙂‍↕️🤍✨ :
Shishi even new taker sef no see anything
2025-05-21 07:47:59
3
magnito220
່ :
omoh Inno sure 😩
2025-05-20 09:26:21
5
k_a_d_i01
KA DI 🙂‍↕️ :
E don con Dey too tey oo😞🥲
2025-05-19 18:11:51
8
chika21134
AsT🦦 :
it’s been 2yrs+ now person never take 😂😂😔
2025-05-21 00:11:24
0
white_house.unisexsalon
White House unisex salon :
I don take 😂
2025-05-22 20:17:01
0
ejireee1
AKOREDE🤍 :
I be undertaker 😔😂
2025-05-20 02:13:50
5
adejoke8080
. :
Me I don start to Dey take oo I bought groundnut to my garri today soon na fish 🥹🙏
2025-05-20 18:01:20
1
man_della_
🍁𝓜𝓐𝓝𝓓𝓔𝓛𝓛𝓐✨ :
Omo ☹️
2025-05-20 14:59:50
0
btcwire22
🎚️__ŁÆẞÞ__BØRN🎚️ :
You no be like old taker sef 😏😳
2025-05-21 18:13:48
0
peter_bankz_001
ℙ𝕖𝕥𝕖𝕣 𝔹𝕒𝕟𝕜𝕫 ✞🌴☻ :
This can only be God 😫💪😇
2025-05-20 17:31:05
0
olachas5
O L A C H A S E ✝️ :
Una sure say na grace all this new take day use
2025-05-21 13:56:51
0
no_onelikesunday
~💱 :
E be like say e don finish for old taker 😂
2025-05-20 20:56:07
0
To see more videos from user @forthegaddamnbeeches, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About