@covenant400: mark Zuckerberg don talk oo💔💔😂😂😂😂#relatable #issues #covenant #aiedits #gehgeh #fyp #fypシ゚

Black jesus🔵
Black jesus🔵
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 21 May 2025 17:59:12 GMT
1043523
107663
2415
11463

Music

Download

Comments

officialnoblebee
Noble Bee :
I dey bomb my celeb and military for fb almost 5 months now and nothing do am infact na for fb my grace fall I swear to God. E get wetin una no know for that blue app wey una dey sey over tire too much; 1. Don't ever link 1 phone to multiple accts. 2.Dont repeat one thing on the acct e.g removing the before profile pic and put another one then still remove it again at that particular time 3. Dont attempt to false their database to do what you want e.g sending friend request and it's not going through then you keep trying it again and again. 4. If your IP cast just change phone and don't disturb the account that very day you edited it live it like 3 days before any attempt. if you find this helpful pls bless me with a follow 💯 one love 🥰
2025-06-08 11:00:25
312
richtoxicbitch
Dj sugar promotee🇺🇸🤍🧃🎧🍓 :
Who notice that God is Good
2025-06-04 17:04:17
14
001lildrec
lil drec :
na celeb be the way
2025-07-28 16:14:59
1
tompraha_official
TomPraha :
Mark Zuckerberg Reposted
2025-05-22 08:36:39
1186
mickeyberry88
🤫🤫🤫👀 :
Mark mark. Oogo oogo     ❤️413.3k
2025-05-27 17:11:59
8
officialdandico1478
Daniel electrical 💡⚡ :
I just lost 4 of accounts including my personal account yesterday 💔😭
2025-05-24 10:42:41
78
gennys.beauty.art
Genny's Beauty Artistry :
This one no be meme ooo 🤣🤣🤣
2025-07-28 03:46:37
0
lazy.billionz
lazy billionz💲💵💶 :
i swear
2025-06-22 18:50:22
0
basil.rich7
Basil Rich :
I get account of 2018 who go bye
2025-06-28 16:49:51
1
official_izzy_exchange
@OFFICIAL_IZZY_💰EXCHANGE💱 :
if you know say mark remember you this week gather here😂✌️
2025-06-13 20:26:47
9
kellydegreat2
kelly Degreat :
Come Nigeria again we won check something
2025-05-22 18:29:35
643
james.scott0315
James Scott :
Me and mack na 5/6 now since this year him never suspend any of my Facebook my 16 Facebook still full ground
2025-06-09 15:54:33
8
big_boy_jeff7
Big Boy Jeff7 :
I dey use VPN
2025-05-24 13:15:22
4
priv.hope4
☥ HOPE ☥ :
Who teach Mark Zuckerberg all these steps 🤣🤣
2025-05-22 08:57:38
1029
collinsville75
chijioke Collins :
omo as Dem just play Man U match Finnish yesterday na so I de my fb de watch video oo wetin I de see again na refresh
2025-05-22 09:31:48
18
berrygold2326
BerryGold2326 :
Mark dey tear steps 😂😂
2025-06-11 20:12:50
15
deltaboy6
deltaboy6 :
I just lost 5 account wey I want take do celeb yesterday
2025-05-24 11:29:51
7
boris22225
William abigwe :
nah this guy dey hold my success 😭😭😭
2025-05-22 10:23:02
190
userapartif
Apar Tiffany Bridge :
who else notice say mark no dey suspended Facebook again na to lock am e dey do now
2025-05-23 11:36:22
95
satoru_babs
Satoru :
Omo this guy Dey tear steps oo ajeh
2025-05-22 00:00:49
29
zubbyelon4
Destiny 🧃🧃🦅 :
OKOTORIGBA 😂😂
2025-05-21 23:18:53
3
mano_gango.offici
🔱AFRO MESSIAH🔱 :
Should I quit Music ????😔
2025-06-02 21:29:53
5
kelvinsmith767
👑KËLVĪÑ SMÏTH👑 :
oga na Facebook you get you no be God
2025-06-10 08:19:17
5
uzaikmonie
@uzaikmonie :
nah so oo
2025-07-27 09:24:55
0
kinlinkz
Kinlinks Views 🏠🌁 :
Steps Dey Watin again? 😹
2025-07-06 21:09:50
2
To see more videos from user @covenant400, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About