@mike01.4:

MIKE🛍️📸✨
MIKE🛍️📸✨
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 21 May 2025 18:21:53 GMT
212824
31387
696
4546

Music

Download

Comments

greatjoy01
Greatjoy :
Today is my birthday I have no friends to wish me 🥺
2025-05-22 08:57:38
64
useraccountnotfound_4
Fotran :
Bruhhhhh… in a generation where majority pays the devil a vist to earn.. Omo it’s been me,God,mum& some 2k here and there. I pray not to come as first child in next life tho ..😴
2025-05-22 01:25:12
110
daily_motivational440
Sport/highlight🔹 :
For weeks no cashout i’m begging God to help me I don’t want to visit any native doctor 😭 I really need update guy.
2025-05-22 19:16:06
0
dammyy_4
D່ammy😑 :
Na money to do the Juju I dey find like this 😔😅
2025-05-22 06:22:37
150
tymarch00011
Alex fx :
God abeg Na die I dey😂 nothing gree favour me, tech, FX, yahoo. I just tire
2025-05-22 18:51:08
3
stubborn.ebuka
⃟ :
Me wey do juju finish na headache nko Dey worry me nko?🥺
2025-05-22 10:17:38
9
evil_lonerfxx
Evil LonerFx📊🦅 :
I ghosted my family and my babe just to go make this raba still on the struggle make God help me
2025-05-22 12:39:15
15
calmmonster2
Cälm Moñstèř✌️👿👺 :
If una get location show me way I don spend money tire
2025-05-22 18:43:50
0
r0le_pl.y3r
𝕵𝖊𝖗𝖊𝖒𝖞☦︎ :
Na so two of my friends leave me go find their set as I no follow do juju 😔…. “Mummy one more plate” till God go Bless my way 🙃😭
2025-05-22 19:28:09
0
dal_ex25
KAMSI✨ :
Omo I just wan finish this school find work 😔
2025-05-22 09:46:09
15
anc_el
Ľänčẽ :
Omo 🥺 I’m tired brr…. I lost all my investment October last year since then it hasn’t been easy 🥺 former investor in $ now bugging to survive 🥺
2025-05-22 10:14:29
6
pal_cea3er
CEA3ER :
i just ordered mine 😭😭😭😭😭 I gat no option man 😭😭
2025-05-22 01:43:59
56
thatffgamergirl
🎀 𝐹𝒶𝒷𝓏𝓎 𝐵𝒶𝑒 🎀 :
Swears 😔😞
2025-05-22 11:16:22
1
remms46
Remms :
omor I be the first son of my family school wan eat me up😪 especially lectures, pressure too much😭
2025-05-22 07:37:34
5
heisrizwan
𝖱𝗂𝗓𝗐𝖺𝗇📈🦅 :
Ma papa go disown me if I try am 😔
2025-05-22 06:08:53
6
christiancollins827
CHRIS😈 :
Fr real I find it hard to even see $20 again and I no feel like doing that juju 😞
2025-05-22 00:48:39
7
emerie019
Emerie🦅✨️ :
I just know he's planning something big for me because nh only me my mama get ohh😮‍💨😔
2025-05-21 21:51:16
24
golden.bliss123
Bblov💓 :
and please god as you're about blessing them please don't let dem experience anything like cl blocking dem when they are about to pay dem please 🙏🙏
2025-05-22 08:24:49
4
rebzy.247
😇🍭 𝔶𝒹𝐤.R𝐞вz𝓨 💘✌ :
I love seeing men happy 🥀may that happiness never dies 📌🔗
2025-05-22 10:10:37
5
germancartel824
germancartel824 :
Omo this thing just Dey drag me everyday to do juju 💔😭😔😔💔
2025-05-22 06:16:53
1
sinner944
Sinner 💔🥀 :
I swear my mind every time I know wan follow dem do that juju seh 😭😒
2025-05-22 09:47:18
0
jeremy..67
Jeremy☘️ :
ajeh the pressure too much
2025-05-22 13:05:36
4
nobitch_boy
Nobitchboy :
God no go shame us 💚
2025-05-22 15:36:08
4
godfirstson2
BLESSED ✨💫🇧🇷🇨🇱 :
I refuse to follow dem do I believe with God things will work out 🙏
2025-05-22 15:56:16
1
am_ibee_
IBee🥷🏻 :
God no allow this pressure put me for trouble 😔😩💔
2025-05-21 23:02:10
6
To see more videos from user @mike01.4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About