No single Yoruba for this song ooo ehhh Ogo 😂 otu pawon 😂😂😩 pelu pressure 🔥💕
2025-05-22 02:02:06
529
jade_sola007 :
One day I shall attend ur concert 🥹😩💕😍
2025-06-22 01:05:24
3
𝒪𝒢𝒪ℒℰℰ𝒮𝒦𝒴.𝒜1 :
1 song plenty writer 😹,I don see am 😹
2025-05-22 09:17:13
36
:
Na song be this ?
2025-05-22 02:55:06
9
enitan :
Funniest is im a fan of zino and seyi all those fight no concern me 😅zino drop i go chop but sometimes when afolabi drop he go won make me craze 😅😅joy won finish me
2025-05-22 08:44:12
35
Ola :
E no go better for all zinodict sehhh shebi you talk say our Afolabi no sabi English see better lyrics with fluent English ❤️❤️❤️
2025-05-23 11:45:27
2
Zelle more more 💷🔧💡 :
NSNV
2025-06-15 18:46:55
0
🌴☘️FǑÇŮŠ🍀🕸️MŐÑẼŶ🌴🌴 :
I post Seyi lyrics I no get likes 💔
2025-05-22 02:15:57
63
City_girl 🦄💜 :
I Dey find boyfriend 🥺
2025-05-23 03:34:35
0
That_boy_manzone🥸 :
Y seyi leave all of us wey Dey use audiomack e con upload am for only Spotify and Apple Music 😩
2025-05-22 06:23:06
7
𝓁𝑒𝑒𝓎𝒶𝒽💕 🎀 :
I love this song 🎵 die
2025-05-31 01:56:13
1
𝗔𝗱𝗲𝗸𝘂𝗻𝗹𝗲 💆🏾♂️ :
God see voice 😪❤️
2025-05-22 14:26:18
6
🦋🦋OYIN💕 🥺 :
Just a loving soul 😩🥰
2025-05-23 18:25:35
0
T𝖊𝖒𝖎𝖑𝖔𝖑𝖚𝖜𝖆 ✨ :
The lyrics😌❤️
2025-06-14 05:10:56
0
A🎀y🎀o🎀m🎀I🎀d🎀e~Lonerbabe :
NSNV for life 🙏
2025-06-11 14:30:20
0
leeyah medey :
who talk say professor no sabi English 👏❤️
2025-05-22 09:34:56
15
Akorede❤️ :
I want to eat pizza😩😭
2025-06-04 17:20:32
0
🅿️ :
lol
2025-05-22 01:41:29
2
YETTY MAMA :
Ogo 🫶
2025-06-19 13:39:17
0
Ⱥ Ɏ Ø M Ɨ Đ Ɇ🥷 :
1 song plenty writers😂. Una never ready Sha.
2025-05-22 02:28:33
50
muhbzy001 :
first seyi music wey I go like
different composture
2025-05-27 21:58:29
2
N🫥H💮A💨T✝️T💜Y💔 :
I’m Zino fan but let talk the truth zinodict Seyi is better than our mentor 🥹😪🙄
2025-05-22 05:58:57
4
💔 :
I don hear this song like 100times on tears 😭💕😢💕
2025-05-23 03:34:05
10
seun Nation 😹 💞💞😹😹 :
seyi tiwa💯💯💯💯💯💯💯
2025-06-13 10:04:54
0
Sasha Mindley :
Zino go dey one side now dey reason his life 😂😭
2025-05-22 04:30:14
6
To see more videos from user @kjlyrics, please go to the Tikwm
homepage.