people wey no get babe dey follow shout i swear 😂😂
2025-05-25 06:22:07
695
Ade🦋mide🦋🦋🦋❤️🩹❤️🩹❤️🩹 :
He sent this to me 😂😅😏
2025-05-25 09:27:11
274
Iãmwãhzãh🐐 :
A swear 😁😁😁
2025-07-03 07:18:13
0
Pinky Mimi 💕 :
If I call am he no go pick he go fear say I want bill am
2025-05-25 16:18:50
102
Jennifer🇬🇭🇺🇸🇳🇬 :
my nyash dey my story 😅
2025-05-25 22:50:39
17
kingmichael Dan :
I miss my babe ooo but if I call her now we go just dey argue what should I do
2025-05-25 11:59:17
24
Maria :
I just gave birth yesterday guys
2025-07-09 19:06:10
3
Sallypretty :
Una weh get babe no know wetin God do for Una ooo 😩😩
2025-05-25 12:04:55
14
inop pp :
which means your missing the argument not your babe
2025-07-28 12:44:47
0
olarewaju__4 :
I really missing that girl. But she’s too Stubborn 🥹🥹
2025-05-25 20:27:46
74
READ UNTIL U UNDERSTAND ✌️ :
My own na billing 😂
2025-05-25 14:32:12
17
Mavo 😜 :
single people are will here,👋🥺🥺
2025-06-25 07:05:47
4
MR GENAHSYDE🪬🐊 :
I feel like sending her this but she blocked me already 💔😣
2025-07-20 23:02:19
1
LØÑEŘ🧃 :
Make I comment fast before people wey Dey ask “do u love God” go come😂😂
2025-05-25 15:15:17
177
MCANDDY :
I just sent this to my babe and she is calling 😂😂 any advice for me before I pick this call😅💔
2025-05-25 19:55:08
22
🤸Ayigbeni Barbie 🥱🫶 :
So all of wanna wey dey comments section get babe! what about me 😔😒😥
2025-06-30 19:32:00
1
Mummies last gurl :
I too love that guy
2025-07-25 15:50:57
1
Ⓐ Ⓓ Ⓔ Ⓨ Ⓔ Ⓜ Ⓘ 💐🧎 :
Avoid me this night I Dey angry I gave aboki my power bank since morning guess wat ? 😢
2025-05-26 20:15:13
12
Nk Love :
he just send it to me awwww🤩😂
oya call me baby m
2025-05-25 20:55:21
2
🦋îfë ømä🦋 :
he sent this to me and we still argued over it ..😂😂 we no dey gree for each other.
2025-05-26 21:22:04
9
ANEESA💞💖❤️ :
I miss my man he no gree call me 💔😭😭😭
2025-06-10 19:25:29
6
Oyinkansola♈❤️ :
He called after 3 months 😂😂I was surprised,he was like "Babe I miss you but you see that your bad character needs to stop" Omo na immediately I change ooo 😂😂
2025-05-25 20:59:00
9
Evil👿 Emmy 🙂↕️🇩🇪 :
Nah single people full here oooh 😂😂😂them yus Dey do i swr 😏😔😂🤦🏻♂️
2025-06-27 23:20:17
2
Winnywinner :
If you dey relationship sef na wahala 😂😂
2025-06-18 14:40:44
5
Azeez bola :
In case you come across this comment in the year 2085 and above, I made this comment on Monday 08-07-2025 by 12:20am at Warri delta state Nigeria, when a bag of rice was ₦90,000 and petrol ₦945 per litre and AHMED TINUBU is our president, Shatima the vice president
2025-07-07 23:20:15
0
To see more videos from user @cruisewavesound, please go to the Tikwm
homepage.