Who else they watch on Saturday morning with empty stomach 😭😂
2025-05-24 08:16:19
261
𝔇𝔯𝔢𝔫𝔠𝔥𝔢𝔡🥀 :
return batman glory😭💔
2025-05-23 12:43:44
4185
🦋Posh🦋Baby🦋 :
If you’re watching on Friday let’s be friends asap 😂😂
2025-05-23 17:25:25
320
Mammie tee :
Guy’s I gave birth yesterday
2025-05-24 03:25:29
31
Ahmed Bola Tinubu (aka T-Pain) :
Moyo why😂
2025-05-23 10:32:43
268
Evalinco :
If you’re watching on Saturday let’s be friends asap 😂😂
2025-05-24 05:03:23
21
temmy tee :
dem dey dupe you nah 1050 😂
2025-05-25 18:17:55
5
EZECHI 🌑🦊 :
First to comment 😂❤️i too like this guy
2025-05-23 10:15:05
3829
Libra💔 :
Ur own worst pass Batman😭
2025-05-23 16:24:59
877
Dee💕♏🇧🇷🇳🇬 :
Student don craze pass teacher 😂😂
2025-05-23 15:13:22
631
benvaddy2 :
Who be this boy abeg 😭😂😂😂
2025-05-23 15:22:04
123
Mind on billions 💰❤️🤑🥹🙏🤍 :
I like dis guy contents, his videos just full my iPhone16 blue color 256 gb wey I buy wit my money😅😳
2025-05-25 20:45:11
0
Good Ness :
I don withdraw 100 naira to add for my tfare😩
2025-05-23 18:45:58
84
Neemerhty :
She Dey cheat you o, 1k na 50 naira den Dey charge🙂😹
2025-05-24 11:08:08
26
Faay🌸🫧🧚♀️🪫 :
And this boy been the do fine boy CapCut ohhh😪😪
2025-05-23 14:48:13
174
the_realcent7 :
This is so totally true because I remember when I visited my grandmother in our small town, she dropped some serious wisdom on me. She said "Grandson, one day some people will waste their time reading your comment." Today is that day.😹😹😹
2025-05-23 22:15:26
13
Es🩺Ster❤️ :
If you’re watching from the Grave say hi 👋
2025-05-25 11:21:30
1
PERRY🇧🇪 :
Na so one woman won press N550 😭😂
2025-05-23 15:59:17
120
BØB₩IZZY🇺🇸🇵🇱🇧🇬 :
Honestly speaking in my humble opinion without being sentimental and judgmental and of course without offending anyone who thinks differently from my opinion, but rather looking into this serious matter without perspective distinction and views. Leaving other factors on the ground constant and intentionally unbothered, Am really sorry to say this But I honestly think and believe that I have nothing to say.😂😂😂
2025-05-23 20:12:23
9
. :
she was so surprised the day wey I told her to press 5k 😂😂
2025-05-25 13:29:37
2
Pedman🥷🏽 :
Wait people no Dey Dey if you Dey do vidoe 😂
2025-05-23 12:36:53
57
Luna🦋❤️🥰🥹🦋 :
She don know my account balance per regular customer 😂😭😭
2025-05-23 10:16:51
122
SILVER ❤️🩹🦅 :
Una Dey collect 1100 😫 na 350 she Dey press for me o
2025-05-23 20:43:47
13
ツ𝓠ꨄ𝓓🙂↔️ :
1,100 keh na 1k she de press she go give me 9h 😭💔
2025-05-24 16:57:10
6
To see more videos from user @_moyosoluwa_, please go to the Tikwm
homepage.