Na 2k guy those girls day call me 😅😂😂😂😂 I too kala
2025-05-24 11:50:06
170
Igbayilola :
Je follow Joor 😭😂
2025-05-24 07:07:24
62
SWEET SOUL 🥹🥰♥️🏪 :
awon oniro ofo na wettin I dey talk be dat say some guy dey wey no fit send 3k for girl but when dey come online Dem go even say na them dey feed d girl family 😭😂
2025-05-24 10:26:11
25
🎀OYIN🎀 :
Awon aladanwo😒😹
2025-06-07 13:11:44
1
TRUST GOD ✝️📖 :
Me I never send girl 5k once in my whole life I swear to God 😂💀
2025-05-25 08:56:00
17
T.high :
See as girl plenty for comment section 😂😂😂
2025-05-26 02:16:12
8
Koripe1 :
Omoh my life don spoil 😂💔💯 ahun nimj 💯😂💔
2025-05-25 03:39:29
4
pauldotun :
😂😂awa oni easy buy isonu😅😅
2025-05-24 20:39:36
2
amudanotransfer :
Omo u don catch us….I swear😁
2025-05-24 07:16:26
35
Adewaleoflife NG :
I personally tag myself here till now I kala passs all these MKO advices 😂😂😂
2025-05-25 10:11:50
5
$dollar🦍 :
Guy you too like ogogoro 😹🤝
2025-05-24 12:23:18
10
OLA ✨🖤💲 :
Mogbaa ahun ni mhi 🙈🙈
2025-05-30 18:59:43
2
Sodio🥰 :
Lol anything pass 2k I no do😂😂
2025-05-24 07:43:34
9
Arikeholar 🥰💗 :
Easybuy 🤣🤣🤣
2025-05-23 16:24:27
21
DcFemite :
iro ti o necessary😂😂😂😂😂😂
2025-05-23 12:35:34
36
🥺TIMILEHIN 💭 :
Omoh I mad oo to give girl money na one problem
2025-05-24 18:52:49
7
Jhay_Advance :
abi Ajo number 1
2025-05-24 21:56:43
5
M_bwine :
MKO for a reason ❤️our mentor
2025-05-24 10:30:43
3
Konji Dc♌️ :
I always like and follow your video brr 😂😂😂 a video for me brr
2025-05-24 00:32:22
8
Kúṣoró :
Eleda almanjiri strong gan 😂
2025-05-24 20:53:53
6
MOBOLA🧸🌹 :
Awon oniro ofo 😂😂 easy buy😩😂
2025-05-24 12:12:24
6
fasemorenike :
mosobe won ti mama juwo si🤣🤣🤣
2025-05-24 18:17:22
3
Larry__Chase 🌴🌠💎🧲 :
Normally before MKO come awon bobo ti wa tipe 😂😂😂 shugbon awon dodoyo ti jii 😎
2025-06-08 02:00:45
1
Zheedy 💐💛 :
Kala squad 😂😂😂
2025-05-25 09:52:16
1
To see more videos from user @t.i_cc, please go to the Tikwm
homepage.