@lenny001_: Kwara NDLEA takes advocacy against drug trafficking, dealing, abuse to Tanke streets, lorin ... issues stern warning to dealers to desist from illegal drug activities. #Lenny #fypシ゚ #kwara #ndlea #fyp

Lenny👻
Lenny👻
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 24 May 2025 06:57:21 GMT
125682
6653
475
6207

Music

Download

Comments

hypeman_emacos
Ayo_Emacos :
Ilorin still dey 2004 very local town
2025-07-17 16:38:56
3
layconwackonsnv
Łẽŷčøň ŵąċķø :
Today we worn Una Them buy the work for you nii officer
2025-07-17 21:24:03
3
josmart.f.lgs
josmart õf lãgõs :
is this real or ay
2025-07-17 18:12:31
2
iyiola1111
عبد القادر❤️✨ :
This country don finish seh 😂😂 make officer no sabi speak English 😂😂😂
2025-05-25 18:44:20
23
nasboi221
nasboi221 :
Dealer go dey watch them dey laugh 😂
2025-05-24 19:41:13
180
bmt7744
Bmt🦉 :
Them no see customer na why them Dey advertise😂
2025-07-17 17:52:06
6
_big__brain
OLUWANISHOLA 🚀 :
Make nothing sha do my dealer 😆😆
2025-07-17 16:45:40
1
hayhomide5
AYOMIDE 🌴👿 :
May Allah protect my Dealer 🙏🏿
2025-05-24 23:18:13
178
everywheregood01
CHOCCO LEE 💙🥹😒😒 :
My 650k una sha don share am😹🌚
2025-07-18 11:31:08
3
lateefismail5
OLA ALQURAN ⚔️❤️🥶💎❤️ :
This ilorin still dey 2017 😹 make unna come meet us for 2025 sha 😂
2025-05-25 09:20:29
19
folafunds4
folafunds4 :
Oke Odo 😂😂
2025-05-25 10:08:27
3
bidex_77
OGBADA :
Nothing I no go see for this country 😂😂😂😂😂😂😂
2025-07-17 14:17:11
1
oriyomiakande1
oriyomiakande1 :
Shey nah you own our life
2025-05-24 08:51:16
15
dr___joy
Dr Joy 💎❤️ :
stylishly them dey fear dem alfa and babalawo wey dey that side tho 😏
2025-07-17 21:30:00
1
user010905288355
user010905288355 :
Elle nko 😂
2025-05-24 18:23:22
2
lifestylewithevelyn1
July :
And them Dey game too oooo😅
2025-05-25 07:38:06
11
mafiaboy441
OLUWATIMILEYIN ❤️☺️💰 :
All case na settlement oga mi sir just Dey play 😂😹
2025-07-17 12:00:07
8
skodiswayze
SkodiSwayze :
Kwara state still dey 2006, Nigeria dey 2025😂
2025-06-04 10:55:32
2
tade10105
Adeboye wasiu :
Lori iro
2025-05-24 14:03:23
2
djskyoshaa1
DJ SKY OSHAA💪♥️ :
Abi them be AI nhi 😏
2025-07-17 15:45:07
2
alburhan25
Cleric Faruq A AL BURHAN :
Thank God Ilorin no Dey do all that. Na man of God plenty here 💯💯💯🤲🤲
2025-07-17 17:41:59
0
little_spice_of_werey01
…………🌴💜Bigfred💜🌴……….. :
Dem Dey use style survey 🤣🤣🤣🤣🤣
2025-07-17 21:08:35
1
youngthuglv
YOUNG~THUG💼 :
ilorin worst abeg..I use 1 month police carry me 2times 😭😭
2025-05-26 17:14:56
1
silence7unmute
Big___Spender🦍 :
Title of the film please
2025-05-26 16:56:36
3
To see more videos from user @lenny001_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About