@omonbliss: Wetin u see ?? 😂#f #fyp #fyp

🦋Omon❤️Bliss💎
🦋Omon❤️Bliss💎
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 24 May 2025 18:46:04 GMT
2468512
47294
207
493

Music

Download

Comments

hadjinlasam
FATHER :
If them handle your matter for that side Omo
2025-05-25 09:12:53
57
kachi9094
user8285632584664 :
that's why the don't play music in women's salon, so they can hear well during gossip
2025-05-25 09:43:19
95
...dollacons
Dollacons :
How inwan take video the ones wey d my area? Omo them sabi look oooo
2025-07-18 14:50:15
0
pedropascal727
C.mone🎹👑✨ :
that girl on black took it serious🤣🤣🤣🤣
2025-06-04 11:33:33
3
slymoni62
ŞļÝ💞🥲💻 :
Like some way Dey near my place them go Dey look me shame self go Dey catch me 😂😂😂😂
2025-05-24 19:14:02
29
selimadeniyi
👑💥✨ Muhammad Seleem :
awon were oni wokuwo see there faces and eyes
2025-06-25 16:23:12
1
realtochi001
REAL TOCHI :
who else watching paint with me 😫
2025-05-26 12:16:09
0
mira16973
Mira💕🌹 :
am seeing new faces big congratulations 👏👏 mma
2025-05-25 02:45:09
0
adebambo11095674883596
~~❤️AM JUNE 2 2002~~❤️ :
am telling you 😂
2025-07-18 08:47:55
0
cicimohbad
BOY ALONE🐐 :
omo them roast me today as I dey go wrk this morning omo 😂😂😂
2025-05-26 19:16:19
3
ibrahimboryo300
Ibrahim Boryo :
if dem table Ur relationship matter for here, alayeee forget it 😁🤣 world most dangerous parliament
2025-07-22 10:45:22
0
emzyfundz38
emzyfundz :
if I pass with bike like dis all of them for focus on u nhi
2025-05-25 12:48:48
10
omah5362
frisky 💖 :
I swr no be lie to even pass my street saloon dey fear me
2025-05-25 12:30:41
0
ogdab55
Óg Dåb :
gossip oooh😂😂😂
2025-05-26 22:40:18
0
dcbarley1
kikii barley🥷🏻🦍 :
I know my future wife is here and she need data 😩bby which network 😔
2025-07-19 08:26:20
0
joebest46
Joebest :
Even me go day shame to pass be
2025-06-17 06:21:39
0
powerogbonna2
one with God is majority :
my own for our area worst pass walai dem go look u like say make u dig ground entre women eeeh🤣🤣☺️☺️
2025-07-18 00:54:27
0
wesellallice5
wesell Allice :
expecially my mum salon 😂😂😂😂😂😂 you will regret your self 😂😂😂
2025-05-29 16:24:43
5
imsirblaakii_7
I'mSIRblaaky :
I no dey like pass where group of girls dey even if na 4 of them talk less more of a whole saloon filled with girls
2025-05-26 03:30:59
0
omosugar50
ilaya edward :
if u pass na ur topic them go table for ground once another person pass na once them go forget ur side move to gossip the next person 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-06-19 15:42:04
0
mandy_ceo
Valerie Onoja :
they can gossip ehn😂😂😂😂
2025-05-25 05:27:48
0
lory_souleymane
Lory__💓👩🏽‍🦱 :
I love ur videos 😂❤️
2025-05-24 21:01:08
0
trapper01_
TRAPPER01🎭🔫 :
Epically Esan girls Uromi and ekp 😂😂😂
2025-05-26 04:36:11
0
cloveyou55
Queen Fx :
is all these hairdresser people handwork😆😆😆
2025-05-25 09:40:23
7
godstime.uyi
Eghosa ❤️‍🩹 :
expacaliy auchi road Edo State
2025-05-26 05:15:49
0
To see more videos from user @omonbliss, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About