@juicyblog247: “Didn’t you see the video of the Nollywood actress crying about needing a house?So why give $20k to Peller, DJ Chicken, Tunde Perry, and Faurule instead of helping those who truly need it? — King CND calls out Olamide Baddo.”👀🤔 #peller #olamidebaddo #olamide #tundeperry #djchicken #peller09 #djchickenkukuruku #juicyblog247 #makeitviral #makeittrend
Nawaooo people go dey hustle get money others go dey tell am how to use him money 😳
2025-05-27 17:56:01
155
WATCHING IN BED 🛌😂 :
Who else is watching in bed 🛌 😂
2025-05-27 17:04:42
40
vessel.to.honor :
Your word correct 💯
2025-05-28 15:29:42
1
𝔅𝔦𝔤 𝔒𝔩𝔲🫥 :
When Burna give portable 20m why Una no drag am abi when big wiz give God over una drag am?
2025-05-27 17:39:42
34
DOUBLE XIX I'AM 🦁 :
na why rema collect 4th position from en hand
2025-05-27 16:59:32
87
BIG KELLY 148 :
why you no help the woman 😏😏😏
2025-05-27 17:18:49
44
Jerry OsaiJay :
Olamide is overrated. king of ill character
2025-05-27 15:29:08
17
Kunle btc🪙 :
Olamide nah king he can do anything he like so know what to say
2025-05-29 10:57:46
11
ekogodspowerpower :
God will bless u for saying the truth
2025-05-27 22:38:39
14
Ewamullar_ :
OGA ooooo…… why be say na people way don rich una Dey help …..😭😭 we way need help una no go do……
2025-05-27 15:19:12
11
Parfor_Of_Lagos 🤳❤️ :
The rich only help the rich 💔💔
2025-05-28 00:53:11
7
MDSHOWOMO9ja :
How many people he wan help? Do you know how many people Baddo Dey help? So na everybody make e Dey help 😎😎
2025-05-27 21:46:33
1
HERITAGE✅ :
who the werey wey dey talk don help 😒😒
2025-05-27 19:40:39
9
WALLESKY :
lf olamide no see the woman he no bad if you too give am the little you get nah.... you wan dey teach person how to spend their money
2025-05-27 23:15:39
15
Haybest money ❤️😎 :
I swear 50k for everyone e go
2025-05-27 17:03:57
5
First Mop🦦 :
You for work hard help them nawww
2025-05-27 17:36:31
12
Morning Star ⭐ :
that is Nigeria for you they don't give people that need it they give people that have already have but like we need to tell each other the truth there are many people who need this money
2025-05-27 22:17:21
3
darkdollar22 :
why u help the woman?
2025-05-27 23:45:04
4
dannyboi_vibez :
You know how many poor he don help lowkey bro Olamide nah boss ❤
2025-05-27 19:03:11
6
AYINDE01 :
i swear the thing wey this guy talk nah true oo say nah only 4 of them be his fans ni
2025-05-27 23:08:42
4
🤴Prince 🤴 :
If na she dey give now she no go talk
2025-05-27 15:11:43
31
Optumum Ventures Nasir :
olamide dey waste money ooo
2025-05-27 17:45:48
4
@Empress🐐👑♑️ :
Omo Olamide surprise me o. Anyways anything wey rich man like na him go use him money do
2025-05-27 15:42:46
4
Bunny🌹🐰🌹 :
The richer are getting richer
while the poor are getting poorer
2025-05-27 20:06:23
6
OLA FC 🦅☮️💡 :
So if I don get rich na people go Dey control how I go take spend my money Nigeria my country 😂
2025-05-27 23:17:36
2
To see more videos from user @juicyblog247, please go to the Tikwm
homepage.