sleeping is normal,bt waking up is by God's grace,who else is grateful for the gift of life 🧬
2025-05-28 08:40:29
1277
mama🫥 :
Them no Dey advice who Dey in love guys 😂 let’s go homeeee😂
2025-05-27 22:38:56
1024
Pretty Jacinta🥹💕💫✨ :
And this gurl get fine shape oo🥲 wetin men really want? Tueh ❤️🩹
2025-05-27 18:20:21
464
Toskid🫡 :
On top of 2 minutes man 🧍♂️
2025-05-27 17:40:20
342
𝑺𝒖𝒈𝒂𝒓 𝑩𝒍𝒊𝒔𝒔🙂↕️💋 :
Omo I no know for una o me I like Ivana o 😹😹
2025-05-27 17:50:43
340
A finished girl inlove :
Boy wey dey happy say you wan travel 😂😂
2025-05-27 18:08:29
275
Freshkid :
Real guys go choose Kim dera over ivana 10times. Make we talk truth
2025-05-27 23:06:33
147
Gracia Isaac ♋️❤️ :
My own be say no defend am,him no worth am,person wan you no Dey follow always to avoid being a laughing stock,some of una self ehnn,the kind love una Dey give this guys Dey make them feel over proud
2025-05-27 21:20:04
81
Nanaye :
You mean your “Dior” in Mirabel’s voice 😭😂
2025-05-27 22:31:10
220
Fillagirl :
Babe way done carry my friend for hook up?😏
2025-05-28 08:50:38
43
Pretty🥹Eni🌸🦋 :
Ur babe wey dey happy say u wan travel 💔😹
2025-05-28 08:23:49
258
she's gone 💔 :
All of una for the comment section dey act like say una babe na saint 🥱 mean while na una do pass 😂
2025-05-28 07:00:55
26
Gift💕🫠 :
Leave am for me o🤲🏿😌
2025-05-27 17:35:42
224
🥹𝐏𝐑𝐄𝒞𝒾𝒪𝒰𝒮🎀💕 :
The community preeq or which one😭😹😹
2025-05-28 11:10:38
40
Oma🤍 :
Abeg gist me o, why una Dey attack her and her babe 😩
2025-05-27 18:33:16
66
MH🫂💕💋 :
Ivana I Heart you so much Biko no defend man just act like you’re not seeing anything that’s going on Biko 🙏
2025-05-27 20:46:38
93
Preshyy🥰🌺💕 :
Even some idiot wey their babe Dey cheat on sef go Dey here Dey gas o😒😂👏 na who dem catch be thief. (I’m not supporting anybody)
2025-05-28 00:29:44
36
To see more videos from user @realetieno_martin, please go to the Tikwm
homepage.