@kinzzyautos: I bet you hav never seen es350 with this feature Right here is a 2011 es350 fullest option with the Bouncing feature 1 of 1 😝 Price 14.5m Toks

KINZZYAUTO'S 🤴
KINZZYAUTO'S 🤴
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 27 May 2025 20:03:42 GMT
590237
41833
1034
2499

Music

Download

Comments

officialmikky3_
Feyi :
U put car for reverse come Dey press brake 😢
2025-05-28 21:23:39
442
perfectloner207
🙂‍↔️ 𝓑𝓘𝓖 𝓓𝓐𝓥𝓔 😈 :
E bounce abi e no bounce
2025-05-28 11:56:27
522
davidemem1
david :
you try sha but no commot leg for brakes good job bro you try😂😂😂
2025-07-27 16:37:54
0
leobtc440
LEOMONEY$ :
Casket ⚰️da bounce es350 don kill all my guys finish 😡
2025-06-10 13:55:40
3
chidi_ebere03
CHIDIEBERE 🦅 :
What can 50k do for you
2025-07-26 15:10:56
1
bigdollar189
🌹 Big dollar 💵💎 :
please how much is this your car bro
2025-05-28 08:08:30
1
bammie_2
Bammie :
e no get absorber again 🙄
2025-07-24 10:32:12
10
ben.francis.801
Ben.Francis.801 :
Make una rest, He hold brake or he no hold brake, nah dance the car Dey dance 😏
2025-05-29 22:08:10
18
chidi1228
Chidi :
The real bounce, the tires no Dey roll back. This one just Dey fly back. Oga remove leg for breaks, no spoil your breaks for challenge oh 😂
2025-07-27 02:05:02
0
pepe_money11
pepe_money :
God when my own go come🤲🤲🤲🤲
2025-07-08 12:39:03
1
stylezensation
OG Stylez :
Until you spoil your brake pads
2025-05-28 17:39:14
31
cdemon01
CHiraq 👿 DEMON :
Na break you Dey use. I Dey do am with my IS
2025-05-27 20:59:08
24
voltage.32
VOLTAGE ⚡️💫 :
My dream car My lord no forget me 🙏🤦
2025-05-28 20:20:52
2
wesleyofgoodlife
WESLEY🤍🌴🦍 :
sas brake light dey cry 😭😭😂😂
2025-05-30 00:20:26
1
pitahk_254
Pitah_@mxg :
i hope the guy in the back is being paid
2025-05-29 18:45:06
1
teddy.fundz47
Teddy Fundz 🇳🇬🇰🇷 :
Na faulty shock dey do this thing
2025-05-27 20:58:31
47
invesztor_01
I.V.G_Nation 🌚 :
Remove leg from brake bro, I wan see something 😅😅😅
2025-05-29 23:07:19
3
ogdollars6
Og 🏆🔥❤️ :
We be small pikin again wey you go whine us Oga leave break 💔😂😂😂
2025-05-28 08:09:43
102
richdollar2244
Paulrichies :
Na knacking dey go on there. them just dey use that one cover face
2025-05-27 21:34:37
78
miracleoforgu
miracleoforgu :
Dey spoil ur break
2025-05-28 11:00:23
3
ottaholuebube
OTTAH OLUEBUBE :
why is the front tire not also shaking to the max 😒
2025-07-02 20:41:41
1
idongbassey
Idongbassey :
You for use sticker cover the reverse light, so that we no go see am na, as u Dey find wetin you wan do
2025-05-29 09:52:33
2
brightetunwoke
Brightetunwoke :
Now this a very good video can anyone notice this car is bouncing too much that's why it loses control drop the shocks and use another one like muscle shocks or low car shocks
2025-05-27 22:51:01
7
icon0256
IYOWUN AWI ☕️💫 :
Car wey still never balance for express 😂😂
2025-05-28 13:08:00
3
evidencebj
evidencebjdavies :
when you finish put d gear for park go rest
2025-07-26 20:35:04
0
To see more videos from user @kinzzyautos, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About