anytime I the listen to this guy I the always lost hope for love 💔🤦
2025-07-28 19:46:36
0
Janyblash 📌 :
She even spent two day at my place after I got my first key.. as a guy invest more on yourself
2025-07-07 10:51:57
13
Successful :
unah sure say I fit marry again as i dey follow gehgeh back to back😪
2025-05-29 13:13:33
778
klaus schaser :
I dey fuck people babe na why I no fit truth any girl.
2025-05-29 17:17:09
166
Udochukwu✅ :
There’s a lot of peace in been single 💯🙏
2025-06-09 07:59:27
38
heartbrake28 :
I see Toto pass person way day relationship 😂
2025-06-27 06:54:53
35
promise 🍫 :
Gehgeh allow me end 3 years relationship 😹
2025-06-12 12:54:37
7
~gurl 🥀like 🥀🌸koko🏖️💞 :
Fr 😭we need to ask gheghe mama wetin she do gheghe papa 😂😂 because charity begins at home 😭
2025-07-03 17:50:47
13
Mr_P :
I remember one ROI
her boyfriend called
she said she's busy
I come dey remember wen she been dey tell me say she dey busy for the relationship 💔💔
2025-06-29 22:47:43
5
Real goat 🙌🙌🙌🙌 :
Why does he talk about girls alone 🤦🏼♀️
2025-05-31 00:42:34
16
Quando🧃💐 :
All those one no concern me if she cheat na she sabi
2025-05-30 14:30:21
72
Vision💕🥹 :
Person gf done visit me tired 😭
2025-07-01 15:57:18
7
Bidex❤️wrLD🦅 :
All watin this man they talk na true😭💯
2025-05-30 07:46:11
59
DAVID🛍️📸 :
Who notice the frame for the back 😂❤
2025-05-30 08:43:24
26
VIBES_NAILS :
Person wife sef Don visit me before
2025-06-27 07:42:49
12
SUNNY_dgaf 😈🥷🌴 :
Geh Geh wisdom just full your head
2025-05-29 16:58:26
6
ŒBËRË BTÇ FX🌴📈 :
why person no dey save your post
2025-05-29 17:37:01
5
DUCCI :
Guys everything he said is soo much true and is happening to me right now U may ask how do I know well I link my WhatsApp with her's and I can see everything she's doing and she doesn't know 💔💔💔
2025-07-06 10:36:03
7
Raymond :
Person wife video called me around 1am right next to her sleeping husband…. I just cry for the man….
2025-05-31 08:03:45
14
Your ex boyfriend :
Thank God say my girl watch am with me
2025-05-31 20:02:34
48
Beauty and love addict :
I want to assist gehgeh to get his ex back
2025-07-16 21:44:56
3
🙂💫HABIB________🦇✨ :
U go advice tire ino go dey leave my babe or love here less onijere 😂😂😂
2025-06-27 09:27:39
1
Itz Fofana :
omo to enter relationship don dey fear me 😭
Gehgeh why na 😭😪🙂
2025-06-16 16:35:48
6
To see more videos from user @iam_abiodun_, please go to the Tikwm
homepage.