@itzolamiii: #Kudos #kabex #fyp #viral #rap

👑 OlaMi-Lhaykan🤴GORK
👑 OlaMi-Lhaykan🤴GORK
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 30 May 2025 10:51:10 GMT
101549
14249
939
246

Music

Download

Comments

olanotbaddo16
BRABUS..B💛💛 :
person wey sabi flows go know say kudos no small at all......I come in peace
2025-05-30 13:42:19
338
nocaseofficial01
NO CASE :
Kabex no fit reply you 😩kosi promotion ofe 😁😁😂
2025-05-30 14:19:43
146
user8101786696818
thinking :
kudos rap really clear to me i heard all what he said
2025-06-02 23:58:43
2
prophetadeniji1
Adeniji :
if na this kudosx dey rap with out kabex I know feel listen to kudos because kudos don't have passion at all so listen to two of them if you what rap is kabex na father 💯
2025-05-30 15:06:37
50
iamblizz5
CALL ME BLIZZ :
I think attitude rap should join this conversation
2025-05-30 12:06:56
48
mickeyriche124
mickeyriche :
if no be kabex 😅I for no Sabi this one 🤔
2025-06-02 19:18:03
0
rogermain003
DR. ROGER :
He just dey copy KABEX 😆😂
2025-05-30 14:25:45
34
t.jazzy4
Tjazzy :
U sha want use kabex trend
2025-05-30 14:39:27
54
bamideleoluwaseun15
Oluwaseun :
kudos rap too make sense aje
2025-06-01 20:51:38
1
bigthugfrosh
Timi👿frosh🥷💙 :
Firstly he no Dey repeat lines secondly he no Dey rush thirdly he no Dey shout 99 kabex makes 1 kudos 🔥🔥🔥🔥🔥
2025-05-31 09:48:14
9
konnectsir
Konnect Sir :
Why him no deny say kabex no beat am for naijaloaded😂😂😂💔
2025-05-30 16:22:19
21
qenzyfundz1505
Qenzy Fundz :
But let ask him where did he go before?
2025-05-30 14:56:14
8
peculiardc1
peculiardc :
who say kabex better pass this guy again ?
2025-05-30 19:10:00
29
sowemimo_daniel
Rotimi the Prince :
“O broke bi eran inu agolo, why you no go Corn(con) beef”. Na who sabi bars go like this guys, let’s not even speak of the flows!
2025-05-30 14:45:17
48
lisabi_001
LISABI001 🌛💫💥 :
who Sabi this one 2021
2025-05-30 16:18:05
1
deemperor30
Omoapanla :
Kabex will disappoint if e reply this obonjor🤣🤣🤣. Omolomo Sha Fe Fi Kabex blow🤣🤣🤣
2025-05-30 15:08:47
8
epluslog
eplus log :
This guy is really trying to match Kabex's bars.
2025-05-30 20:44:08
0
kizitomayana
Kizito mayana :
I hardly hear wetin kabex dey talk but this one clear pass dstv 😁💯
2025-05-30 15:11:07
10
olami_posi509
Olami_posi🫶❤️ :
The day kudos enter 10k monthly listeners na then we go know say e be the best fr 😂💔
2025-05-30 15:35:27
18
abimbola9907
Abimbola :
If you sabi flows you go know say this guy bad for me sometimes I Dey always say Wetyn kabex Dey rap cause he too fast
2025-05-31 04:03:26
1
ceezay1
ADENIYI🐚🥷🕊 :
At this stage am confused cos I like Kabex 😩 😹
2025-05-30 14:28:32
7
favourpower1
favour power :
shy na only me hear say kabiru don beg 12k before 🤣🤣
2025-05-30 14:15:26
16
van_gilley
Van_Gilley :
If no be efcc kabex no near at all
2025-05-31 12:12:08
1
mayana1716
MAYANA NATION :
This guy Dey rap abeg make Una just cool and understand waiting he Dey talk
2025-05-31 10:06:50
5
ade_tun_jee
Ade_tun_jee :
Na since Kudosx don come back again kabex no get isinmi😂😂😂kabex o de ni ni isinmi nonii😂😂
2025-05-30 14:24:53
50
To see more videos from user @itzolamiii, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About