@official_edopolo: Hope say Adam never go chop another apple sha 🤣 😂 😹 😆 🤣 #funnymoments #fyp #goviral #2025 #makethisvideogoviral #veryfunny #funny #trendingvideo #foryoupage #fypシ゚viral🖤tiktok
them wan add Nigerian's as part of Israelites weh suffer for 400 years under Tunuaraoh the new king 😩
2025-06-06 19:25:46
7
adiboybtc 🐐 :
If 5k no small send Aza
2025-06-06 11:48:37
1
Sylvia Hair Empire ❤️❤️ :
Adam one correct he mistake & Eve go come become independent woman 🤣🤣🤣
2025-06-06 03:10:02
39
michealjohnayere :
Wen I update my own as I dey read genesis I come see say NOAH buy YAMAHA ENGINE 400 FOR THE ARK..
2025-06-06 08:24:46
6
Charlotte Hawkins :
look at my name 😭😭😭😭
2025-06-07 15:42:58
3
💡OLUWATOMI👋 :
Dey there something wey my Bible app Dey ask me for $3.99 to continue using bible that means salvation is not free🤣🤣💔
2025-06-06 09:45:14
5
David Akinyemi :
Make e no go be wetin I Dey think o😅
2025-06-05 15:00:15
43
C.J :
🤣🤣🤣🤣🤣 God abeg . Abi Abi cane don lose guard again
2025-06-06 08:07:16
2
Alex Sema :
All of you better look for the i no be adam video😂😂😂
2025-06-06 00:21:41
3
✞🇳🇬🇬🇧 :
you sure say no be Tinubu be the new pharaoh 😂
2025-06-05 20:31:14
25
Teminiece😎💰🅱️ :
Hope say Noah no Dey build another ark cus 🏃♂️🏃♂️🏃♂️
2025-06-05 22:09:24
7
Savage :
No worry 😂
2025-06-06 12:14:50
2
Joe :
What can 50k do for you?
2025-06-05 16:23:34
9
🌴HIGH FASHION🌴 :
abi King Solomon don marry 2k wife?
2025-06-04 22:35:12
9
lee eun jung :
Allow me save the video na
2025-06-06 11:49:56
2
Oluwaseun dg :
Abi Heaven don full nii 😂😂😂
2025-06-06 12:10:05
1
achoja princemoses :
a lot o... I don reason tire all day nd even this night na EMPTY man take enter bed nd sleep nor dey gree even come sef... bt I thank God for life and everything
2025-06-05 21:22:02
1
Phantom_on_low_device :
maybe Samson later wise
2025-06-06 11:32:05
2
Babyboiiy017 :
E be like Goliath dodge David stone oo, Dem don see Goliath for Russia, Dem wan update the Bible say Goliath still dey Alive😂
2025-06-06 12:26:05
2
Jay USO :
😂😂😂wetting be this na 😂😂😂
2025-06-06 11:44:06
1
jennybeauty :
belike devil don beg God 😂
2025-06-07 08:33:11
1
Huncho F.Y.N :
if e chop am immediately update finish nah to mount garden of eden jaz am down sharp
2025-06-06 15:54:24
1
boldinify :
Abi Moses no gree path Red Sea again?😭
2025-06-05 16:25:28
6
To see more videos from user @official_edopolo, please go to the Tikwm
homepage.