Before I give girl 500k I go get like 500m for acc ☹️✌️
2025-06-06 08:33:55
1207
Murphy_OTF :
Make I dey hustle because of woman😨 Wetin do my mama🤣🤣🤣😂
2025-06-09 13:09:27
74
Official Emmanuel :
My dear we just broke up this afternoon 😭😭
2025-07-24 21:36:19
0
G🌹L❤️😊R🤍Y💞 :
I’m proud of you, for being in my fyp
2025-06-09 17:33:35
82
Elder Josh🌴 :
You sef Dey go all of una na the same thing 😂😂
2025-06-09 17:32:17
162
Hugodex💕 :
Both you wey dey motivate o una be the same thing
2025-06-07 08:33:03
49
🦋 September 1st 🦋 :
me wey dey give men money I don gain anything 😒??
2025-06-10 07:33:12
38
viki :
you dey find husband hmmm 🤔
2025-06-09 17:04:39
14
Ask of saviour exchange :
Fine girl how far
2025-07-27 10:16:06
0
♡Rahilla♡ 🥺🫧🥹💙💐 :
but like hw do y'all date bcoz of money una no get family?
2025-06-09 12:41:46
231
Bishop :
She cheats on me with someone that doesn’t even have money like I do within I wan call that one 😔
2025-06-07 07:34:01
38
lil mama💕🦋💐 :
Igwe Dey road Dey come😂
2025-06-10 17:51:16
1
big_fox7 :
You self na the same thing
2025-06-06 07:04:25
53
___ToTo’s Boi 💕 :
E no go ever better for that girl for wetin she do me 💔
2025-06-09 07:41:13
186
🌹J.U.C.Y🌹🦅🥹 :
There are different between being poor and stingy If u don date one stingy guy u go understand 😩
2025-06-09 21:29:58
28
sunshine🎀🎀 :
thank u for me i no dey pressure any man because im working even though i don't work seff i go call my papa his always ready to give me anything i ned
2025-06-09 11:35:25
3
badboymena :
Brotherhood should protect this girl❤️🤲
2025-06-09 10:50:26
25
Personne ne m'aime 😞💔 :
What it he has the money but he don't have the heart of giving?
2025-06-12 23:37:56
10
Capricorn ♑️ 🥰🫂 :
Sisterhood suppose guide this girl everything she’s saying is so accurate.bad comment can only come from those deliberately doing it,deriving joy from nonsense 🥺🥺you’re getting a follow from me 🥰🥰🥰
2025-07-09 10:42:57
7
̶𝐙𝐈̂𝐋𝐋𝐀𝐍̃𝐃 ★ :
many of them no go like and comment for this video 😂
2025-07-14 12:08:23
2
MEDUSA 🐍 OF TIKTOK :
PICK ME😭😭
2025-06-09 14:30:50
91
Ufot-iniabassy :
What if he get he no dey give ? Make I still stay ?
2025-07-09 07:49:37
1
BOY TECH :
The ones wey dey work sef no dey stay one place
2025-06-06 23:57:14
25
CHRISFX📈 :
brotherhood mk we protect her
2025-07-29 21:33:49
0
FEJIRO DC :
Brother hood is proud of you girl 🥰🥰🥰
2025-06-18 15:45:08
4
To see more videos from user @prettyemie4, please go to the Tikwm
homepage.