Replacement say e sleep off for 24hours na once I run go my sweet boy place ๐ญ๐๐
2025-06-12 18:27:38
2
Ayo๐ :
Omo I swr o ๐น๐น๐ญShey ion go text this boy like this ๐ญ
2025-06-10 19:49:26
28
Perfume Vendor In Yaba๐๏ธ๐๏ธ :
God forbid ๐๐โฆ make I go back to person wey give 2 girls belle inside our relationship ๐ญ๐โฆ Na to go turn sister remain abeg๐โโ๏ธ๐
2025-06-12 10:43:55
23
Unknown ๐ค :
My own de present him nobi Dan Eva see m before for him whole life ๐
2025-08-12 21:18:30
0
. :
Home sweet home ๐
2025-07-08 15:14:47
1
YISHA๐ฅน๐๐ซถ :
No place Like Home Make I con Go back to My Ex ๐๐ญKeh 2 Minutes Man ๐ญ
2025-08-22 19:10:30
0
โฐwuraโก :
My two ex Dey my dm Dey beg ๐ญ๐
2025-09-01 21:33:19
0
__Ade๐โค๏ธ :
Make una help me beg my ex ๐ฉ๐ญ๐ญ๐น๐น
2025-08-18 12:34:21
0
~๐โโ๏ธBeauty~๐๐ :
Taaar godforbid ๐น๐ญ
2025-08-24 09:56:34
1
CEO iwalewabeautyempire001 :
non of my ex be my spec again ๐คฃ
2025-07-27 21:34:08
0
ope ๐ค :
there's love at home ๐ช๐ช๐ช
2025-08-10 18:20:42
0
Princess ๐ธ Anne โงโ แตแต ๐ โ หโฎ :
Omo I swr o ๐น๐น I don remove pride text my ex ๐ญ
2025-06-17 16:56:45
2
dapson777777 :
My own don block me like this ๐ญ
2025-08-04 00:40:23
0
๏ธMimiโค๏ธ :
My home say make I throw the love wey I get for an ๐๐
2025-08-12 07:51:40
0
ููุฒูุฉ๐ :
Olorun mi o ni je ๐
2025-08-20 17:19:01
0
Joan๐๐น :
I swear ๐๐
2025-08-16 14:59:56
0
Braids by Sugar Lasu/Igando :
My sweet boy don apologize ๐๐
2025-07-26 12:17:52
0
Raychel๐โ๏ธ :
Fr by 12pm I Dey message the boy make e collect me back ๐๐๐
2025-06-10 23:56:40
0
. :
My own just come beg ๐๐
2025-07-30 19:57:36
0
Sumayyah๐ซง๐ธ :
Real๐๐ญ
2025-06-12 10:23:29
0
To see more videos from user @rah_man0.1, please go to the Tikwm
homepage.