@_badboywilly: Go sit down abeg 😂😂

William
William
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 12 June 2025 19:12:58 GMT
120652
19028
428
919

Music

Download

Comments

iyke_doingz
i¥K€_ 𝑫𝒐𝒊𝒏𝒈𝒛 🇦🇪®™ :
How much the labubu dey make I buy for 5 people
2025-06-12 19:20:53
487
ember_28.mini
Ada♡ :
260k for Labubu? E dey go errand??😏
2025-06-12 22:30:30
222
amarachi.2_
Salad🫦 :
Omo i won’t lie oo ,even I have the money i won’t buy that fr 😒
2025-06-12 20:09:32
319
22_lit00
22 :
geh geh suppose see this video
2025-06-27 16:10:07
0
omalichaejike41
Lolo Ejike 💚💍💗 :
speedy reposted kee 😂😂 make she no buy ham ooo
2025-06-13 08:33:48
19
deerahhottie
QUDEERAH⚡️🙇‍♀️🌻 :
Na all of us watch CHUCKY right 😩😹
2025-06-13 22:47:48
7
marrie963
Mar-rie👻 :
Watin be d difference between labubu and 10naire😂
2025-06-12 19:26:10
112
yomide621
—Yomide🦋❤️‍🩹 :
Oya guy you don catch me 😹😹my bank account is uglyyyy 💔💔
2025-06-12 22:14:15
1
berrybankz01
BerryBankz :
Modernized juju them rename am labubu😂😂😂
2025-06-12 20:58:04
137
vicky60181
Victoria 💞💎 :
If no be over sabi Watin concern Nigerian girls with labubu that thing way resemble that doll way them say e lost 😩😩
2025-06-12 19:30:10
1
perfectstasia
Stasia :
Willy I no broke 😭😭😭😭
2025-06-12 22:13:42
2
did_unnnn
𝐷𝑖𝑑𝑢𝑛𝑙𝑜𝑣𝑒𝑠𝑦𝑜𝑢💕❤️ :
what if na the means wey Annabelle wan use enter Nigerian 😂😂
2025-06-12 20:15:58
1
greyblaq2
The next big thing🤩✨ :
You have shaken my table 😔😭😭😭
2025-06-12 20:06:14
4
jubilant367
Joy 🫧🥰 :
Make I buy labubu for 10k bag wey I get shuu.
2025-06-12 20:02:25
1
mide20042
Mi De :
Just tell me why I’ll use my money to buy what I’ll wake up to in the midnight and faint 😒😒
2025-06-13 23:04:59
3
oluwabukolami127
TEMITOPE 🥹🌹🌺 :
maturity is realizing that curytoto is the real villain in this TikTok 😂💔💔 but make we talk Truth labubu fine if u look m fast fast 😂
2025-06-12 19:29:05
129
babyb217
obiblessing617 :
:Maturity is realizing that not everything is worth it. Even Elon musk, invest in something that he knows that he will makes profits from.
2025-06-12 23:34:02
5
bozznancy121
Bozznancy :
Wetin Dey carry am Dey do,make una answer me biko
2025-06-12 19:35:52
3
mainameisesther
Esther 🦋 :
Omo forget that thing abeg 😂 I can’t buy it but why dem Dey do Awwn for baby wey no fine
2025-06-12 20:41:37
2
thatperfecttechgirl
Thatperfecttechgirl :
Una dey buy reinvented Annabelle's doll 💔😂😂😂
2025-06-12 19:42:11
1
www.goodnezz
priceless 💞🔐💖 fc ❤️🦅 :
Labubu keh wetin do Karina 😂😂
2025-06-14 20:39:36
1
mhizjessy240
Jessica😤❤️‍🩹🌸 :
The labubu fit wash plate?? No be the normal plate ohh the other one 😏😏😏
2025-06-13 08:58:37
3
meridith30
Meridith :
My friends just dy hate on me because of labubu 😂 I love it😩😭
2025-06-12 21:44:43
9
verawilliams29
Williams Veronica :
So make i buy Telitobbies for 130k No be only Labubu na La Agbada
2025-06-12 22:50:56
3
_lord.ella
Ella💋 :
If they have money they’ll buy o🤣🤣
2025-06-13 09:50:38
2
To see more videos from user @_badboywilly, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About