maturing is realizing that no be everything way mumcy talk be true
fathers the try gon
2025-06-14 07:08:41
3369
𝓐𝓫𝓭𝓾𝓵 𝓐𝔃𝓮𝓮𝔃☪️❤️🎚️ :
To all of us that our Dad is our best friend gather here 🥰🍀
2025-06-14 08:12:51
1597
F:å:ñ:t:ã :
Me I don learn ooo 😂
2025-06-17 05:40:15
1
Anthony :
Una think say na money be everything be money, imagine your mom been sick and your dad refused to take her to the hospital and she died.
would you you be happy with him for the rest of your life?
2025-06-14 13:48:13
48
𝐃𝐧𝐝 𝐌𝐞𝐥𝐥𝐲🌴☦️ :
I wish i still get that papa wey most of una dey vex for 😔😔
2025-06-14 07:09:27
310
OLA🤡🫀 :
I de pity people were de vex for they papa
2025-06-13 23:13:11
1573
I'mrich😎koded🇨🇦🇬🇧 :
i come dey pity am sef
omoh i go send am 10k like this 😭
2025-06-13 18:57:11
2247
Teejay47 :
I still day vex for am that guy is too lazy
2025-06-14 07:10:25
62
🦋Posh🦋Baby🦋 :
If you’re watching on Saturday can we be friends please?🤭🤭
2025-06-14 10:59:25
74
Vexing :
No wonder if my papa come from work he go bath go sit under tree 😂 because if he deh palor with family you fit hear dad I want to buy textbooks storybook 😭
2025-06-13 16:44:08
807
lol 💔 :
omo i don understand now but i will never leave my responsibilities for anyone or only the woman 💔 my Dad is heartless and wicked tho
2025-06-13 22:49:17
26
LOWKEY TAKER 🏆💪 :
Even at my stage sef I don reason pass my papa 😪
2025-06-13 16:32:26
1141
isangblessing :
Understand what exactly why he abandoned for the past 22 years 😢
2025-06-13 20:21:40
139
JOY RICHARD OBI :
maturing is realizing that your dad is really doing alot for the family even if there's a sidechic somewhere. e no easy at all.
2025-06-15 12:28:09
34
Bizzy muller🥷 :
I realize but he no really try ….
2025-06-16 09:58:51
7
LINCURE_JULY9🙂↔️🙂↕️🥰😌🌚 :
my papa no go see view once joy sef
2025-06-13 23:19:11
10
ASK Of EViL 🟡😎🤍 :
To feed myself gan e hard talk less of 7 children 💔😂 omo this man try
2025-06-14 09:58:34
402
CHRISTIAN :
To all men, I pray ur Dad will live to see ur dreams come to pass.
Amen 🙏💯
2025-06-15 23:16:52
6
PĦIŁǏP🧳 :
I still day vex for my papa 💔 he told me to leave is house 💔🤔
2025-06-13 23:08:42
8
simpfor_angel :
E no go still better for am.😡
2025-06-14 05:58:27
12
Õg $mart 🏆🪐🥇 :
My papa nah my best friend now 😂❤️
2025-06-14 09:38:49
12
MR 千乂 🧃🪐 :
I don understand ooh bro to be a man no easy
2025-06-13 16:17:40
145
𝕷𝖔𝖓𝖊𝖗_𝕹𝖔𝖙_𝕱𝖔𝖚𝖓𝖉⛷️ :
There’s nothing to understand, I no Dey vex for am na HATRED I get for the man
2025-06-14 02:07:38
34
john victor :
if you like insult your papa
me i just wish I can hear his voice again 😭😭
2025-06-14 05:48:54
52
To see more videos from user @yomiwire01, please go to the Tikwm
homepage.