I don sit down for outside our house near main road Dey cry when my younger brother come meet me ask me wetin sup I begin explain how my friends leave me wen I no get money again I wear one boxer one month same day almajiri wey Dey pass beg me for money I raise my head up he see my tears small pikin he dash me two 50 naira making 100 naira I nor get sub I use am buy sub later same night client wey I Dey struggle with give me 10k worth of gift card next day same thing for three days I look for the almajiri until today I never see am God remove shame and the next morning my parent they owe loan of 2.5m the people come to park property early as bam I sort them until today I'm grateful to God for the miracles he has been doing in my life same friends Dey come bacc for update but due to the struggles I no reject them at all GOD IS GOOD
2025-07-17 16:49:44
1
🎀Queen lavista 🎀 :
He sent me this guys 😫 I won 🎉😌
2025-06-24 23:39:31
461
Ogechi 🌚 :
during this time.,,you realise that God is the only true friend 😂😂😂
2025-07-17 17:37:24
0
Softhearted Pearl😤❤️ :
Gush me checking his repost and found this🥺🥰
2025-07-05 16:36:45
11
December 28🥰🥰 :
someone son is in love with me💞💞🥰
he sent me this
2025-07-14 14:37:52
6
blisco bliss :
he sent me this
2025-07-17 10:38:40
1
Ms_ryt💌 :
life is so private no one knows someone's son send me this vid🥺
2025-07-08 17:31:24
4
iammujeeb01 :
She won the hard guy😇😭
2025-06-23 18:54:18
59
BIGCHALD KC😈 :
Say I refuse in Jesus name Bro😂
2025-07-17 18:46:04
0
.Abefe🦇🏖️ :
Healing from that toxic experience is delaying my sweet boy for her 😔😭
2025-07-11 16:49:28
3
... :
Quadriple repost🙂
2025-07-16 21:02:24
1
Rozypearl🌹💋💝💖 :
And my bbe reposted 🥰
2025-07-17 13:47:41
1
UNKNOWN—-FUNDS🙃💛🌝 :
lol
2025-07-17 13:56:28
2
nerry063 :
Someone daughter is madly in love with me. But she’s always guilty , when she’s on another call
2025-07-17 13:12:37
1
Mile🎭 :
God forbid how I want take of her me wey no want sale my car
2025-07-17 12:10:40
1
Richard 224 :
I swear😞I don dey turn lover boy 🥺
2025-06-26 00:27:47
30
July 29th♋️🥹❤️ :
He sent me this😌..someone’s son is in love with me guys🥹🤭
2025-06-27 12:36:20
76
SeyiShay🍇🫧💕 :
He sent me this Guys 😹😭I won 😩🎉
2025-06-26 06:30:16
17
charlesfx 🚯🪫💔 :
Guys I’m I pretty
2025-06-25 12:11:39
8
Gbemisola 🤭❤️ :
My baby sent me this 😩
2025-07-17 06:41:51
1
User not found :
I lost $250k yesterday 💔💔😭💔💔💔
2025-07-09 07:06:04
3
Stevenboss :
Am secard oo
2025-06-25 01:18:42
3
OLIVIA 💞 :
And I’m so scared 😩
2025-06-18 22:47:15
7
Z🤍 :
My man report 🤭❤️
2025-07-05 11:55:54
10
Nia🌹 :
ho my gawd 🥺🥺he sent me this 🌹🌹🥰
2025-07-09 22:26:16
2
To see more videos from user @r.dalvin10, please go to the Tikwm
homepage.