Remove 1k to buy suya then got to the filling station dem don close
2025-06-21 10:10:13
1076
Like if you are not gay🧃💔 :
Check my name😹
2025-06-21 00:48:21
238
Mr Tuboi🌴🐁 :
That year nobody ever catch me 😂I go sharply turn am for gen😂
2025-06-20 20:52:17
3182
jr1_lm :
I don buy suya 1k 😔🥀
2025-06-20 17:55:25
4567
Etizkid 😎 💛 🇨🇴 :
brr you never be pro for suitations like this you will take her to another busy fuel station and ask dem if you did buy 5k fuel the attendant won't be able to say anything than there as been a lot of people lately so I don't think I remember selling for you 😂😂😂😂 that was my senior brr strategies then but baba dey vex now if I do the same for ham 😂😂😂😂😂😂😂
2025-07-21 04:14:42
12
baba pure white :
why suya the always dey for fuel station?
2025-07-23 18:29:03
9
ᦓꪮꪀ🥀♍️ :
I was caught but the person way dey sell the fuel don understand the level. I no fit ever forget her😂
2025-06-21 05:35:32
331
Z A M A N I 🚀🌴🐐 :
Sabinus just reposted 1hour ago 😂💕
2025-06-23 14:39:25
883
Just Michael✝️ • following :
I touched my first 3million today
2025-06-26 00:12:29
56
☦️🌴Gøłdëñ Ñãtïøñ☦️🌴 :
U don spoil things naw U suppose stand Ur ground till Una starts to de reach filling station 😂
she go believe U for road bcos U no de fear 😂😂😂
2025-06-24 15:56:26
60
AfilmbyWealth 🎥✨ :
I go use her trek the whole Lagos 😂
2025-07-21 09:12:24
12
DUMEBI :
Filling Abi fueling station 😏
2025-06-22 01:25:55
25
ᑲᥱᥣᥣᥲ✰smіᥣᥱ🍫🧃 :
my man is my life
2025-06-25 12:23:01
3
FAVYMEDIA📺📈❤️🩹💙🦋 :
I have over 800k followers 😊
2025-06-22 18:54:47
11
🌸Pretty~Damola 🤍🥹 :
Ewo 😂
2025-07-23 15:12:38
1
monas_signatureng :
I was supposed to buy 10 liters fuel but used 2 liters money to buy airtime before buying the fuel , because of night call then only to reach the filling station and them no open. Omo I waka tire that day to see filling station were open oo 😂😂😂
2025-06-21 16:07:29
8
❤️anita💯💋 :
when I small every morning me and my elder sister go go one aboki man wey dem dey call Abu shop lie say he dey owe us change😂😂😭sometimes we go use am collect viju milk sometimes we go still collect cash😂😂
sometimes we go lie say my papa say make we collect something after we go lie say he don collect am😂😂
2025-06-28 21:47:09
1
bělľã 💕❣️ :
na me and my friend pass so 🥺
2025-06-23 01:04:43
27
Royalblood OF Grace🌈 :
My mama never do me this one before ooo
2025-07-22 08:04:36
2
priscilla 💕 :
omo this black app too sweet o 😂😂
2025-07-18 21:29:00
4
🧸😐 ✽𝓡𝓲𝓬𝓸•🍁 :
My belle oo guy u don remind me when I go buy fried yam and plantain 500 from 3k way dem gimme buy fuel 😂
2025-07-03 20:20:21
3
Shemarich🤬 :
just posted a new video 😔
2025-06-24 07:12:05
2
💛MTN di n' nwanyi💛 :
mama no leave am nah agbero him be
2025-06-25 20:20:11
9
Vee Anney :
we go still go back there if you sing finish.
2025-07-21 14:29:42
6
5⭐️lifestyle :
Why is it always suya?😂💔
2025-07-23 20:42:04
1
To see more videos from user @iam_erico1, please go to the Tikwm
homepage.