We no get squad for this side 😔I try building up a Squad but them take me like mumu
2025-06-22 12:53:11
149
🥋 :
bro you won't see any of dem on your lowest save this comment
2025-06-23 12:18:55
480
😈ĎöÑ🤡ĎáÑièŁ👽 :
This account is for sale
2025-07-02 09:05:18
0
✞︎E̶M̶M̶A̶✞︎ :
me and my bro watching this together with my iPhone 16 pro max
2025-06-24 21:53:05
0
Prominent⚜️🛐 :
I been dey for my so called friends,E reach time wey i need my own privacy... I go rent house na so this one's stop to dey follow me talk. Untop say i wan level up, people wey be say any small thing I do them go find fault and if any one of them do same thing or something wey even pass wetin I do them no go talk. I con reason say maybe na because them be family and na me ND outsider. So I guess it's time to get my own personal apartment cause we been dey live together. Na who friends never show shege go dey think say na everyone around him be him brothers💔
2025-06-24 16:38:23
14
𝙈𝙍 𝘾𝙊𝙈𝙈𝙍𝘼𝘿𝙀 ✔ :
i no get friends na family 🥷🏽📌
2025-06-23 17:32:16
16
Slim Daddy FX💰🦅 :
Omoh RIP💔 🪦 Mohbad 😭😭😭😭na today news reach my side
2025-06-30 12:05:25
2
OVOS DC ☠️ :
I swear
2025-06-30 00:45:21
0
Cutie velly :
Any friendship wey don pass 3 nah crowd 😭
2025-06-23 23:28:04
28
HOLY SAINT ✝️ :
My account balance dey my story 😂
2025-07-02 20:41:28
0
obas.dc001 :
Cheers to us wey no get friends 😂
2025-06-23 18:45:21
183
Street Prophet🗣️🎙️ :
Loyalty wins it all.
2025-07-03 03:20:31
1
JMD🧃 :
abeg who fit tell me, how dem take dey put dating CL for weekly or monthly payments 🙏