I ain't even following but you somehow keeps appearing on my fyp😭now I open tiktok una don show me wetin dey do me for my life
2025-06-22 17:26:55
9
A Man Called God👽🪐 :
Na Orientation! How many steps backwards? 😰🤕
2025-06-26 11:15:15
2
ÑÏGËR🇳🇬🇬🇭 :
Ahhhh I start when I just open account oooo ahhhhhh😞😞😞😔😔
2025-06-27 23:48:35
2
ʟᴏɴᴇƦ.....xxx😞❌ :
Abeg ooo no make me mistake ooo na u I dey learn from u be my mentor 😅😁🥺
2025-07-24 09:03:22
0
IFEANYI ❤️🦅 :
@l: This is so totally true because I remember when I visited my grandmother in our small town, she dropped some serious wisdom on me. She said "Grandson, one day some people will waste their time reading your comment." Today is that day.
2025-06-23 07:37:50
2
Ask 🤢of 😇rooneykunde :
💔so i done make mistake like this
2025-06-29 20:41:19
3
NF :
are go correct am with my aza no worry 😂❤
2025-07-17 20:52:58
1
REYIND :
Wetin happen na..
Sprite finish? 😭😹
2025-06-25 18:20:58
2
🌟Mr TINONTED💊 :
You go calm o.
which step I need to reset now?
2025-06-24 08:13:41
2
༆꧂Victor Yrn —༆꧂ :
i don restart self😹
2025-06-22 17:11:24
7
MARVIS :
Ah.... no wonder i dey notice some kin mistakes recently 😂💔.
2025-06-23 06:45:29
1
Snow puppy :
I bin don jump and pass the mistake ,, na ahead I dey oh 😎😎
2025-06-26 14:57:46
1
Razzy🌓 :
I just miss 2 steps 💔😂
2025-07-06 16:44:35
1
ÆJ💫⚡🤎✨ :
bro where'd you get your quotes from mehhn 🗿
2025-06-28 20:16:44
1
Vida :
Ahhh
you no talk quick oo
2025-06-22 19:45:56
1
n£LLY :
I don move back oo once you correct am lemme know
2025-06-23 07:45:39
2
smile😁😁 :
pov: me copying in exam 😂
2025-06-24 21:29:21
1
LvngJohnn🫴🏿 :
na who follow my step I pity pass👀
2025-06-24 03:14:58
1
ŤŘÊÝ ŘÎĊĦĦ🕵🏽♂️ :
My mentor 😂😂
2025-07-06 08:44:25
1
✞ℒℯ𝓈 ₿𝓇ℴ𝓌𝓃✞ :
Fact
2025-06-24 20:02:27
1
To see more videos from user @trenchbaby_zzzz, please go to the Tikwm
homepage.