@juniorclipz: >>> | Someone needs to see this fasho 💯 @JUNIOR🌚 #funnyclips #1m #viral_video #creatorsearchinsights #junior #livestream #liveshow

JUNIOR LIVE SHOW🎙️
JUNIOR LIVE SHOW🎙️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 25 June 2025 07:44:53 GMT
207677
31665
517
3541

Music

Download

Comments

olamilekan7767
OLAMILEKAN :
Them don ever tell you say what have you done for me before🤣🤣🤣
2025-06-25 09:17:00
318
user6137606291527
Nicky deberbi :
am so pretty
2025-06-27 16:15:42
8
eze.bongo4
Eze bongo :
Hand dey touch us way be giver now ooh 😔😔😔
2025-06-25 09:39:17
70
ichase_of_abuja
iChase :
You're absolutely right...
2025-07-27 23:04:32
3
im_vahl
VA@L🇳🇬☕️ :
🥺🥺Me almost cried just now.. I rather starve than beg the wrong people
2025-06-28 08:36:03
18
travis1812
🥺🙈 :
na wetin I de experience now😭😥
2025-06-26 10:29:01
25
joejoemanijoejoemani
JOEL MANI :
i swear bro, sometime i try not to giv bt my heart no go gree me untill i giv out, even wen i borrow ppl money to ask for my money nah big prblm 4 me
2025-06-26 09:22:36
16
ellaben338
Ella ben :
we dey lack oo abeg ☺️☺️☺️
2025-06-25 07:53:29
81
young.pablo881
Young Pablo :
Bro😂😂😂😂, givers Dey lack oo, dem Dey even lack pass old taker.😂
2025-06-26 14:27:10
11
dogman0147
ADEROTIMI KENNELS :
Did I beg you to do it for me
2025-06-28 23:44:58
1
verifiedogbe11
*~POOR MAN PIKIN~* :
We don get second geh geh 😅😅😅 and some of una no go hear 👂 una go end up like verified henry
2025-06-25 10:25:27
26
thehooks34
Senior prince :
Na lie bro 😎
2025-06-25 19:59:27
0
naaba.friday_gene
Naaba Friday_General :
Junior you need to open a church ❤️❤️❤️❤️this is deep
2025-06-25 09:49:53
15
cruzsboi17
Crúz S'bòi :
na God dey run am for GIVERS 🥰
2025-06-29 19:38:40
3
chris_badguy
The Revenge Of Sam Larry 👹 :
first time u talk reasonable thing
2025-06-25 15:08:08
26
afolabi.19
𝓐𝓯𝓸𝓵𝓪𝓫𝓲 :
I swear person wey I help when he day down guide finish talk say I day beef am 😂💔 burst my head
2025-07-27 20:20:26
0
sabi_boy04
Sabi_boy :
Aje 💯
2025-07-27 23:44:07
0
silenttalker_01
𝗦𝗜𝗟𝗘𝗡𝗧𝗧𝗔𝗟𝗞𝗘𝗥😶 :
aje I dey go though that thing right now for like 7days now....I never see money 😓
2025-07-27 19:09:02
0
cally_dml
user5636132663804 :
giver dey go through a lot 😭
2025-06-25 08:02:35
10
gxdstar_
Gxdstar_ :
Dem don tell u did I ask u to help me before 😭😭😂😂. I heartbeat first stop
2025-06-25 15:57:17
4
okimm002
@okimm.2 :
i swear gon , no be lie
2025-07-08 06:36:52
2
biq_tonie
Biq Tonie♈ :
Omuh...this is the story of my life. To even ask who borrow money from me na problem. The thing is, "when you have, invest in good relationships." That's what saved me.🤦🏻‍♂️
2025-06-25 10:26:13
7
kelvin.dc31
KELVIN DC🌊🎯📿🇺🇸 :
La and elder na big example 🥺🥺
2025-06-26 07:57:14
3
nnukwu_dimkpa
Mighty Michael :
My giver don dey regret now😂😂😂
2025-06-26 20:56:53
3
tellervibe
Teller vibe 🏧 🫵 :
stay lock 🔐 in bro true talk 💯💪
2025-06-25 16:08:24
8
To see more videos from user @juniorclipz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About