This couple just Dey teach me how to live my life for marriage
2025-06-26 19:15:32
558
Ifebuche Collins :
A guy commented on my post, a girl replied him, he replied again, they were about to fall in love and I deleted my post immediately😏
2025-06-27 11:07:54
92
Faith_Nice :
now play he dey😂😂😂
2025-07-29 16:22:14
0
CHINAZEKPERE :
na the aunties wey pick una call I blame 😂😂😂😂😂
2025-06-26 23:55:44
414
Perfume Vendor In Sagamu🤗❤️ :
Do you love God???
2025-06-27 10:43:03
123
Seunpraiz :
if you watch ones let gather here .
The food dey hungry me .
send mine
2025-07-29 12:32:13
1
jhannahsweetness :
Abeg Wetin be the soup name
2025-06-26 22:02:46
11
GOLDIE :
lol na like dis my husband be if he don see toto😁😁😁😁😁
2025-07-26 18:38:36
9
RED ROSE001🌹 :
my beauty is extraordinary
that is why I'm single
2025-06-26 19:05:22
59
Hayato Sumino " cateen" :
make I fast comments before Nicki de Barbie come 😂
2025-06-26 19:09:10
161
giftysworld :
Always putting smiles on people’s face
2025-07-29 10:46:45
1
adrielasamani :
Nigerians please teach me how to prepare this soup in Ghana 😊 please no insult oo I beg
2025-06-26 20:15:41
8
2-KÄY🐏🔥 :
government suppose to dey collect Tax for happy couples 🤪😜🥰❤👍
2025-07-27 17:24:44
2
Love👌 :
Isaiah 41:10:
"So do not fear, for I am with you; do not be dismayed, for I am your God. I will strengthen you and help you; I will uphold you with my righteous right hand."
2025-06-29 17:49:23
33
Tome Adasa. :
the last day I advise couples shame catch me I say shame catch 🪝 me 😂😂😂😂😂
2025-07-27 16:54:55
1
___𝑳𝑨𝑻𝑨♉️ :
😂😂😂😂 I pity who dey advise people in love!
2025-06-26 19:47:01
172
Nails,lashes&browsWarri ugolo :
Na me be the aunty pikin 😆 and when he call my mama e dey insult him wife ooh 😆😆 now una don use my mama settle 😆😆
2025-07-27 19:48:29
4
Pretty Chizzy🦋 :
You go dey trust your auntie when it’s comes to your marriage 😂😂😂
2025-07-29 12:38:27
1
Ellarh'scuisine :
This one no be acting😩na real..the aunties don suffer😂
2025-06-26 19:53:24
467
Glamouring Uk :
Una no dey wash hand for abroad before Una eat?
2025-06-28 09:14:39
6
Yvonne pets :
I’m here guys
2025-06-27 14:13:47
2
P GOLD EMPIRE🥇😍❤️🌹💖💕 :
who's watching on Monday morning let's be friends 🤗
2025-07-28 10:47:14
2
Babyqueenrealacc11 :
marriage sweet nah you never marry your life partner, Dear God in the journey of my marriage I shall marry once and marry right 🙏🙌
2025-06-26 21:07:41
80
enis idudu :
na me be d Aunty wey she cal😭i no blame una
2025-06-26 21:31:07
28
Chidibest Asa jadon :
Mr Ben never chop one Aunty Benny don finish the Eba 😂😂😂
2025-06-26 21:14:50
42
To see more videos from user @bennyomoedooffical, please go to the Tikwm
homepage.