@bonnetking1: No addition😂 #bonnetking1

Dm me for gehgeh voice notes
Dm me for gehgeh voice notes
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 28 June 2025 21:33:53 GMT
86732
8004
273
1283

Music

Download

Comments

p_a_e_c_e
Nicki dabarbie :
I pity guys wey Dey listen to GehGeh advice ☹️
2025-06-29 07:37:56
1
annatoria94
♎evil bitch 🥀🥀🌹😈💀 :
na for who dey exchange toto for me I dey stingy with my own 🤷
2025-06-29 01:27:04
7
jennipounds
Ma.dat.sezy.wiffy💍💍💍💍💍💍 :
But na true na
2025-06-29 07:50:03
0
lo_nerboy3
Rafael :
If nah all men and boys for this word Dey listen to geh geh advice ajeh all the girls for this world go just Dey single 😂😂
2025-06-29 06:02:27
50
user7396659019223
Nemzy :
GehGeh dey burst my head 😭😂😂
2025-06-28 22:07:18
120
lionheart.com4
Lionheart :
I am really ready for serious relationship I want to settle down
2025-06-29 07:29:45
0
keemkeem_8
Keem keem :
Na wetin my ex told me be this like I wan mad ❤️
2025-07-29 11:57:30
0
damilare2487
່ :
What do you bring to table ,SHE Say prayer and Toto 😂😭
2025-06-29 07:45:45
2
user25comfort
Comfort :
i need husband
2025-06-30 10:10:41
0
main_g20
𝕄𝕒𝕚𝕟 𝔾😎 :
No Contribution No Addition No Gain No Benefits. This life no really balance.chai😔💔
2025-06-28 22:29:32
33
queenpepi09
pepi 💫☺️ :
I no fit use my toto pay for anything ooo me way lazy 😂😂😂
2025-06-28 23:47:25
33
princessdiana284
princessdiana284 :
Pained soul 😂😂😂
2025-06-29 06:30:14
1
big_pen1
FrANciS OdiNaKa 🤖🚀 :
Who else is just watching now 😂
2025-06-29 17:59:41
0
living.with.no.feeling
WAITING.CONCERN.ME✔️💔🧌 :
Abeg I need gheghe voice note
2025-06-29 00:10:33
0
ng.gold90
Ng GOLD :
since I started following this guy honestly there's positivity in my 🏦 bank account
2025-07-01 09:45:23
0
offical_bigsmoke
Ragnar Cana ⚓️❤️🖤🍁💨 :
I pity guys wey Dey train girls for school ☹️
2025-06-29 14:55:00
8
cashoutbwoy
Misheal ejamson :
I no go marry thanks God🙏
2025-06-29 03:06:29
4
gmoneyluxury1
gmoneyluxury1 :
But my girl nor be only Toto she don offer me oo that girl don do allot for me way pass am 😂😂
2025-06-29 07:55:51
0
best1550314176149
Iam BéSt❤️ :
@Iam BéSt❤️:Omo she finish work I don laugh go opay go do one million sub😂😂
2025-06-29 07:30:54
0
jioke.funds
🌴CJ🌴☘️🍃🔫 :
I no fit hid my feeling again I love gehgeh dan my man
2025-06-29 00:08:16
0
ezradedon1
ezradedon :
Even Uganda's girls
2025-07-01 09:12:22
0
hotbianca8
hotbianca8 :
Yes we don try
2025-06-29 05:32:33
0
bigchills_
bigchills🏖 🎮🎥 :
how much be exchange rate lol 😅
2025-06-30 19:50:00
0
wateryou88
keyzabby :
either she accepts or not.he says d raw truth
2025-06-29 21:40:43
0
kingberry583
Say hey to B😈err😈y :
Finish 100 fufu for 50k😭
2025-06-30 01:05:22
1
To see more videos from user @bonnetking1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About