Every body dey collect salary na you choose Naira 😂❤️
2025-07-01 14:04:50
18796
Henry Blinkz :
If this post appears on your fyp trust me your story is about to change for good😍
2025-07-02 09:41:09
2271
Linda Morris :
if no be Yahoo boys I no sure say your salary for de complete sef
2025-08-01 20:52:30
1
wizzylavi 🦅 🎧 :
Make God no allow us celebrate 35k monthly 😒
2025-07-01 17:44:37
3563
🌴🥤 :
Use your salary enter boutique buy one Jean
2025-07-01 13:59:31
1175
DFW 👀🚀 :
Na your salary be lodge money for Ricky 😂
2025-07-01 10:20:15
3585
Oluwafikayomi💕💯 :
We get paid 12 times inside 365 days 😫
2025-07-02 11:25:13
10
GT👽🥷 :
Android emojis are so scary😂💔
2025-07-01 19:10:40
2943
pro fx.. backup account :
who tell you say our mama no dey put us on weekly allowance
2025-08-01 19:36:00
0
bigtmillie :
The two of una salary for twelve months combine, I collect am yesterday 🙂
2025-07-02 08:33:44
456
TRAPPER01🎭🔫 :
Nah you 6 month salary I take buy Cana last night 😫😂
2025-07-02 09:45:05
7
🅰️$k~~🅾️F~~$t🅾️N£🏝️🏖️ :
I confirmed $2k before viewing this evidence sure 😬
2025-07-02 06:48:01
7
Slimcase zamani :
I work in Nigeria but I collect my monthly salary in USA 🇺🇸 where my Celeb family?😂😂
2025-07-01 17:44:39
490
Bube🎭🪴 :
Buh truth to be told,their salary they last pass ours
2025-07-01 21:44:23
7
Bennyfuns :
your mate they pay salary today u dey collect salary 😅😅
2025-07-01 17:22:52
876
Evo Runcity ✝️⚠️ :
You yourself know say boys day spend una salary just to lodge for the hotel you day work
2025-07-01 16:17:37
121
🌺🦋Pretty🥹💕Lisa🌺🦋 :
U use iPhone do video use android post am😪😂😂😂
2025-07-02 07:56:41
23
Wizzy fundz🌴🥷 :
If una dance finish make una bring food and water come room 209
2025-07-01 23:44:33
4488
miracle nice :
$100 na your two months salary 🤣🤣
2025-07-01 15:22:03
61
User💔 :
Salary wey I Dey use buy gun for call of duty😂😂
2025-07-02 03:54:14
124
W̷e̷a̷l̷t̷h̷y̷🇦🇺 :
who's watching on girlfriends day😞😞😹
2025-08-01 09:03:36
33
Lașť 💯 :
You no see their 9k jeans😂
2025-07-02 11:34:32
278
bad mouth 🙄 :
na the yahoo money dey keep una business running na why them still dey fit pay you salary 😂😂 ask yourself how many salary earners dey lodge Ricky hotel of 50k 😂
2025-07-03 06:19:58
93
PatoBoy 237🇨🇲 :
Bro me i dey collect every month, nobody, even the government, can't tell me how to work my money 😁😁. I feel sorry for those who never know how to package their work to pay monthly
2025-08-01 18:16:58
0
Tari Girl👩🏽💻 :
The frauds just day vex why na 😂😂😂
2025-07-01 19:20:46
517
To see more videos from user @bigbone75, please go to the Tikwm
homepage.