😂 Na so the guy call me that month I just dey laugh 😂 na ur babe u go warn not me 💔😂
2025-07-28 12:28:44
0
H_M :
And I would never😂😂
2025-07-29 15:52:09
0
Only1JessyBerry🌏 :
Wait Men Dey call Men?😂😂
2025-07-02 22:13:40
925
Vįpêr~Ñã2🖤🥃😈🎀 :
Literally I need an award for that😂😂
2025-07-26 20:44:50
1
: :
I dey call man oo 😂 nah only her I get abeg 😂😭 make them leave ham for me 😂
2025-07-03 12:20:25
56
BALOGUN😇🦅🥷❤️ :
The day wey I go do am make God call me
2025-07-18 10:52:54
1
Stain less🌴🦅 :
I WILL NEVER DO SUCH A THING 😂
2025-07-26 18:41:42
0
Lomaxson :
I loved Bob marley he died
I loved Lucky Dube he died
I loved Michael Jackson he died
I love you all😭😭😭
2025-07-03 07:38:48
2
Ola Kun Le❤️🦅 :
RIP jota🤍🕊️
2025-07-03 14:23:27
21
Olami Re Waju🇳🇬 :
I did it yesterday, because he was threatening her. 😬😬
2025-07-05 15:10:01
1
molec :
someone did that to me about 6years ago, guess what... he is my best friend now.... Life
2025-07-05 21:28:44
1
Mr Henry :
Make Una forgive me, I no fit lie, I done do am before.
2025-07-21 23:45:16
1
Linc🥷 :
Never in my life
2025-07-26 04:52:13
1
GBOLLYP🕊️👏🏼 :
I don do am before make una forgive me 😂😭
2025-07-18 22:21:36
0
Jay🙃 :
How dem de do am self 😂😂😂
2025-07-03 07:16:08
31
꧁༆OLA MOORE ༆꧂ :
I don do am before and I con later realize say the girl Dey scam me 💔😂
2025-07-06 06:38:06
1
demzyrichie :
Some people dey arrange boys go fight another man cuz of girl😂😭😭
2025-07-03 22:38:11
29
Clemzy Cutz :
win a cup with Portugal two months ago
win premier League and FA cup one month ago
got married 5 Days ago
died today
This Life is so unpredictable
Rip @Diego jota 💔 💔 😢
2025-07-03 10:37:40
12
TaiwoTslim🏖️ :
Omoh😂 Naso one guy threaten me to leave him babe😂
2025-07-05 05:19:53
3
Jumatex 🎱 :
Some guy’s behavior dey muzz me some even dey fight 💔😂
2025-07-03 07:30:05
61
Bwoyfellati of Belgium 🇧🇪 :
My babe ex been de threaten me ooo 😂😂😂 4 years now I still de with de babe baba don tire move on
2025-07-05 05:50:03
2
amg__silence🇩🇪🧌💰 :
I fit fight for you always but I will never fight over you 😂😂😭
2025-07-03 09:08:21
3
k_boi3 :
That means u no love d girl now if na ur real baby ennh u no go want see her with any boy day play
2025-07-06 13:53:11
0
To see more videos from user @_onlywonderboy, please go to the Tikwm
homepage.